Tag: NDLEA

NDLEA arrest Ghanaians for drug offences inside Nigeria
NDLEA arrest Ghanaians for drug offences inside Nigeria

Operatives of di National Drug Law Enforcement Agency don arrest two Ghanaians sake of allege drug offences inside Nigeria. Di Ghanaians, na Monday Saba and Hakeem Kwana, wey dem arrest last week, wit eleven other drugs suspects. NDLEA tok tok persin, Femi Babafemi tok se di agency still seize two imported loads wey get very dangerous type…

FG tok se NDLEA and NAFDAC no be part of the order for dissolution by Presido Tinubu
FG tok se NDLEA and NAFDAC no be part of the order for dissolution by Presido Tinubu

The Federal Government tok se di recent order for di dissolution of boards of parastatals, agencies, institutions and government-owned companies no affect di National Drugs Law Enforcement Agency and di National Agency for Food and Drugs Administration and control. Na di Secretary to di Government to di Federation, confirm di exemption of di NDLEA and NAFDAC from…

NDLEA don warn say some criminals de plan to introduce new dangerous illegal drug
NDLEA don warn say some criminals de plan to introduce new dangerous illegal drug

National Drug Law Enforcement Agency don warn say some criminals de plan to introduce new dangerous illegal drug wey de deadly for Nigeria. NDLEA tok say the drug wey dem de call Fentanyl dey one hundred times stronger than tramadol plus heroin. NDLEA still tok say the hard drug de currently responsible for over seventy percent overdose…

NDLEA don arrest two Pakistan citizens sake of say dem carry cocaine
NDLEA don arrest two Pakistan citizens sake of say dem carry cocaine

NDLEA officers dem don arrest two Pakistan citizens sake of say dem carry cocaine for we country. NDLEA officers arrest the Pakistanis for Murtala Muhammed International Airport Lagos. NDLEA tok tok person wey be Femi Babafemi say their names na Asif Muhammed and Hussain Naveed. Babafemi still tok say the two suspect hide cocaine inside public address…

NDLEA don find another hard drug warehouse for VGC
NDLEA don find another hard drug warehouse for VGC

NDLEA don find another hard drug warehouse for Victoria Garden City Lagos. NDLEA tok tok person, Femi Babafemi, say dem see over 13 million pills of 225-miligrams of Tramadol for inside the VGC mansion wey no body de live. Babafemi tok say dem don arrest one suspected billionaire drug baron wey be Ugochukwu Nsofor Chukwukadibia sake of…

NDLEA don seize cocaine wey nearly reach 2000 kilogram for one Lagos warehouse
NDLEA don seize cocaine wey nearly reach 2000 kilogram for one Lagos warehouse

Men of the National Drug Law Enforcement Agency don seize cocaine wey nearly reach 2000 kilogram for one warehouse for Ikorodu inside Lagos state. NDLEA tok tok person, Femi Babafemi tok say the cocaine wey dem seize for warehouse so, cost one hundred and ninety-four billion naira. Babafemi say the cocaine na the biggest one wey NDLEA…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x