Tag: Nigeria

UAE lift visa ban on top Nigerians after President Tinubu intervene
UAE lift visa ban on top Nigerians after President Tinubu intervene

United Arab Emirates don lift the visa ban wey dem placed on top Nigerian travellers after almost one year. Oga Presido Bola Tinubu Special Adviser on top Media plus Publicity Ajuri Ngelale tok this one for statement. Ngelale tok say lifting of the visa ban come after agreement between Oga Presido Bola Tinubu and United Arab Emirates…

Osimhen score hat-trick as Nigeria thrash Sao Tome and Principe 6-0 for Nations Cup qualifying game
Osimhen score hat-trick as Nigeria thrash Sao Tome and Principe 6-0 for Nations Cup qualifying game

Victor Osimhen score hat-trick as Nigeria thrash Sao Tome and Principe 6-0 for Nations Cup qualifying game for Godswill Akpabio Stadium for inside Uyo, Akwa Ibom State. That Super Eagles win ensure say, Nigeria win their group with 15 points. Osimhen goal na 10 for AFCON qualifier and that one fit make the highest goal scorers for…

Nigeria and Canada play goalless draw for their first female World Cup game
Nigeria and Canada play goalless draw for their first female World Cup game

Super Falcons of Nigeria and Canada don play goalless draw for their first female World Cup game wey happen for Australia and New Zealand. They name Nigerian goalkeeper Chiamaka Nnadozie after she save penalty for the second half of the game. Nigeria, South Africa, Morocco plus Zambia na the four countries wey de represent Africa for this…

Former Vice Presido Atiku Abubakar tok se Nigeria Democracy dey inside cage.
Former Vice Presido Atiku Abubakar tok se Nigeria Democracy dey inside cage.

The presidential candidate of People’s Democratic Party, Atiku Abubakar don tok se Nigeria democracy dey for inside cage and e go need every Nigeria pipu to rescue am. Atiku se the jollification of Democracy day this year na time for Nigerians to dey think how the kontri go move forward. The former Vice Presido tok inside one…

Peter Obi tok se Nigeria Democracy dey inside gbege
Peter Obi tok se Nigeria Democracy dey inside gbege

The Presidential candidate of Labour Party, Peter Obi don tok se Nigeria democracy don enter deep gbege and he dey worry for the destiny of the kontri. Inside one message for Nigeria Democracy Day, Peter Obi se the kontri go continue to dey find solutions sake of se too much basic problem plenti. Peter Obi tok se…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x