Tag: Nigeria

Federal Government declare Monday next week public holiday to take celebrate Democracy Day
Federal Government declare Monday next week public holiday to take celebrate Democracy Day

The Federal Government don declare Monday next week wey be June 12 as public holiday to take celebrate this year Democracy Day Permanent Secretary for Ministry of Interior wey be Oluwatoyin Akinlade make the announcement for statement for Federal Government behalf. Akinlade tok say, the government congratulate Nigerians for the occasion, just as him recognized say Nigeria…

Presido Buhari hold last FEC meeting wit all 44 ministers.
Presido Buhari hold last FEC meeting wit all 44 ministers.

As Presido Muhammadu Buhari dey prepare to comot for office next week, him don hold him last Federal Executive Council meeting. Vice-Presido Yemi Osinbanjo dey for the last FEC meeting under the leadership of Presido Buhari. All the forty-four ministers and ministers of state for federal cabinet still dey for the meeting for the state house inside…

410 Nigerians wey de stranded for Sudan don come back to Nija
410 Nigerians wey de stranded for Sudan don come back to Nija

410 Nigerians wey de stranded for Sudan don come back to Nija. The Permanent Secretary for Federal Ministry of Humanitarian Affairs, Sani Gwarzo tok say no Nigerian de abandoned for Egypt border Gwarzo still tok say arrangements dey on ground to make sure say Nigerians who run from Sudan go Ethiopian and Saudi-Arabian borders return to we…

Nigeria don record 12.9 million attacks for presidential election
Nigeria don record 12.9 million attacks for presidential election

The Minister on top Communication plus Digital Economy, Isa Pantami, tok say Nigeria record 12.9 million attacks for the presidential election wey happen for February 25. Pantami tok say over six million of the cyberattacks wey come from inside and outside happen for the election day. The Minister come still say, those attacks no work because different…

Oga Presido Buhari don tell UAE make dem comot visa Bans on top Nigerians
Oga Presido Buhari don tell UAE make dem comot visa Bans on top Nigerians

Oga Presido Buhari don tell United Arab Emirates make dem comot visa bans on top Nigerians That UAE visa ban on Nigerians wey don de in place since October last year October no affect people wey get diplomatic passport. Presido Buhari tok say him follow UAE leader, Sheikh Mohamed Bin Zayed Al Nahyan tok for one phone call…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x