Tag: NLC

Banks open for Lagos States as NLC dey start strike today
Banks open for Lagos States as NLC dey start strike today

Banks for Victoria Island inside Lagos State open for business, even though di Nigeria Labour Congress declare two-day warning strike wey start today. Lasgidi FM Correspondent Azuka Onwuzor wey visit some banks for Ajose Adeogun, Adetokunbo Ademola and Ligali Ayorinde streets, observed se customers dey go in and out of di banking halls. E be like se…

TUC and NLC suspend strike
TUC and NLC suspend strike

Nigeria Labour Congress and Trade Union Congress don suspend their plan to start strike, tomorrow sake of say Federal Government don comot fuel subsidy. The NLC and TUC take the decision after another meeting with Federal Government representatives for the the Presidential Villa inside Abuja. Oga Presido Chief of Staff to the President, Femi Gbajabiamila, so announce…

NLC don suspend dem strike on top naira scarcity
NLC don suspend dem strike on top naira scarcity

Nigeria Labour Congress suspend dem strike on top naira scarcity which suppose start today. The agreement to take suspend the strike so happen after NLC National Executive Council do one meeting for Abuja. NLC Presido, Joe Ajaero tell tori people after the NEC meeting say Labour go still de follow CBN tok to make sure suffer wey…

NLC don threaten say dem go strike over ASUU strike
NLC don threaten say dem go strike over ASUU strike

Nigeria Labour Congress don threaten say dem go call their members to go strike to take support Academic Staff Union of Universities wey don de on strike for three months. NLC President, Ayubba Wabba, wey tok this one for pre-May Day rally in Abuja, say Federal Government no gree hear ASUU demands. Wabba tok say the Congress…

NLC to protest over failed Sango Ota Road in Ogun State
NLC to protest over failed Sango Ota Road in Ogun State

There would be disruption of traffic today around the Sango Ota area of Ogun State following a planned protest by members of the Nigeria Labour Congress. The Ogun State council of the NLC is working with its the Lagos State Council to demand government action on the failed Sango Ota Road. Lagos NLC Chairman, Agnes Funmi Sessi,…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x