Tag: NNPP

NNPP don suspend Rabiu Kwankwaso for 6 months
NNPP don suspend Rabiu Kwankwaso for 6 months

New Nigeria People’s Party Board of Trustees don suspend their presidential candidate for the 2023 presidential election wey be Rabiu Kwankwaso for six-month. NNPP BOT accusate Kwankwaso anti-party activities sake of say him meet Oga Presido Bola Tinubu, former Vice Presido Atiku Abubakar plus Peter Obi for Labour Party. New Nigeria People’s Party Board of Trustees decide…

Kano State new Governor Yusuf order seizure of property wey belong to the state
Kano State new Governor Yusuf order seizure of property wey belong to the state

All public places and assets wey dem allege se dem sell or convert to personal use under di immediate-past Umar Ganduje administration for Kano state, the new Governor Abba Kabir Yusuf don give order se make dem seize am. E no dey afta dem swear Governor Yusuf into office naim he give approve the order  and him…

Sanwo-Olu de lead Lagos governorship race for ANAP-NOI Polls
Sanwo-Olu de lead Lagos governorship race for ANAP-NOI Polls

One opinion poll wey ANAP Foundation plus NOI Polls Limited conduct don put Governor Babajide Sanwo-Olu of the APC for the lead for the 2023 governorship election for inside Lagos State. Atedo Peterside of ANAP Foundation, wey announce the results for one TV broadcast, say Governor Sanwo-Olu do well pass Bola Tinubu for the opinion poll as…

Peter Obi don tok say him no go any debate wey other candidates no come
Peter Obi don tok say him no go any debate wey other candidates no come

Labour Party don tok say their presidential candidate wey be Peter Obi don tok say him no go any debate wey other presidential candidates no come The Director General for Obi-Datti Campaign Organisation, Doyin Okupe, tell toli people this one for Abuja. This one de happen after the Town Hall Meeting for presidential candidate wey Arise TV…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x