Tag: Nollywood

Nollywood actor Brymo Uchegbu die for age of 56
Nollywood actor Brymo Uchegbu die for age of 56

Nollywood actor Brymo Uchegbu don die for the age of 56. Another actor, Mayor Ofoegbu confirm says the actor die for one message for him Facebook page. Actors Guild of Nigeria General Secretary wey be Abubakar Yakubu, still confirm say the actor don die for one statement wey him share give tori people dem.

No Nigeria movies get nomination for 2023 Oscars Awards
No Nigeria movies get nomination for 2023 Oscars Awards

Nigerian Official Selection Committee for Academy of Motion Pictures, Arts plus Sciences don announce say no Nigeria movies get nomination for 2023 Oscars Awards. This one means say for two years now, Nigeria no go summit any film for International Feature Film category for the award. The Chairmo for the committee, Chineze Anyaene-Abonyi tok this one when…

Men wey carry gun don kidnap 2 Nollywood actors
Men wey carry gun don kidnap 2 Nollywood actors

Men wey carry gun don kidnap two popular Nollywood actors plus members of the Actors Guild of Nigeria, Cynthia Okereke and Clemson Cornel. The Director of Communications for the Actors Guild of Nigeria, Monalisa Chinda tell tori people dem this yarn. She tok say the National Presido for AGN wey be Emeka Rollas don instruct members make…

Nollywood actor, Yul Edochie say him get another son outside him first marriage
Nollywood actor, Yul Edochie say him get another son outside him first marriage

Yul come still tok say the boy na the product of him second marriage with actress Judy Austin Muoghalu. For one short message for social media, Yul tok say time don reach for the whole world to know him son wey him name Star Dike Munachimso Yul-Edochie. Yul wey be son of Ogbonge Nollywood actor Pete Edochie,…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x