Tag: #Nyesom Wike

Nyesom Wike say PDP Chairman, Iyorchia Ayu na person wey no de grateful
Nyesom Wike say PDP Chairman, Iyorchia Ayu na person wey no de grateful

Rivers State Governor Nyesom Wike don tok say PDP Chairman, Iyorchia Ayu na person wey no de grateful after de help am become the party national chairman. Governor Wike tok this one as him de commission Omerelu inside roads for Ikwerre Local Government Area for inside the state. Governor Wike say people wey Ayu de call children…

Nyesom Wike don criticize Rivers PDP members wey go reception for Shekarau
Nyesom Wike don criticize Rivers PDP members wey go reception for Shekarau

Rivers State Governor, Nyesom Wike don criticize Rivers PDP members wey go reception for former Kano State Governor, Ibrahim Shekarau. Although Governor Wike no call name, him still tok say Rivers State PDP leaders wey travel go Kano de work against am. Governor Wike wey tok this one when dem de commission one road for Port Harcourt,…

Wike say him go tok the names of presidential candidates wey no mean well for Nigeria
Wike say him go tok the names of presidential candidates wey no mean well for Nigeria

Rivers State Governor, Nyesom Wike say him go soon tok the names of presidential candidates wey no mean well for Nigeria. Wike tok this one for one ceremony for Port Harcourt to take start construction for some roads for Eneka town with Obio-Akpor Local Government Area. Governor Wike tell PDP supporters for Rivers State make dem de…

Obasanjo tok say him no get any candidate for 2023 presidential election
Obasanjo tok say him no get any candidate for 2023 presidential election

Former Oga Presido Chief Olusegun Obasanjo tok say him no get any candidate for the 2023 presidential election but him national agenda for we country. Obasanjo tok this one when him visit former Head of State, General Abdulsalami Abubakar for Minna, Niger State on Sunday. The visit na the latest meeting wey Obasanjo don get with ogbonge…

Obasanjo, Peter Obi, Wike Meet for London
Obasanjo, Peter Obi, Wike Meet for London

Former Oga Presido, Olusegun Obasanjo; Labour Party presidential candidate, Peter Obi, plus Rivers State governor, Nyesom Wike, don met for London. Others wey attend the meeting na Governor Samuel Ortom of Benue State; Governor Seyi Makinde of Oyo; Governor Okezie Ikpeazu of Abia State plus former Cross River governor, Donald Duke. This meeting dey come after Wike…

PDP Senate Caucus members don meet Atiku   
PDP Senate Caucus members don meet Atiku  

PDP Senate Caucus members dem don meet Atiku Abubakar and Governor Ifeanyi Okowa. The meeting na part of effort to take reconcile party members wey they vex as the 2023 general elections dey near so. Some PDP top-top people like Nyesom Wike dey vex about some recent develop for the party PDP National Chairman, Iyorchia Ayu attend…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x