Tag: Ogun State

Ogun Police confirm say River don carry two men
Ogun Police confirm say River don carry two men

Ogun Police confirm say River don carry two men, Femi Akinola and Tunde Falade for river sey de for Itori area for the state. Ogun Police Command Tok Tok person wey be Omolola Odutola tok for statement say Akinola and Falade traveled from Lagos go Ogun State to take attend inauguration of one Cherubim and Seraphim Church…

Oga Presido Tinubu say him invoke two spirits for Ogun to take win presidential election
Oga Presido Tinubu say him invoke two spirits for Ogun to take win presidential election

Oga Presido Tinubu say him invoke two spirits for Ogun State to take win presidential electionOga Presido Bola Tinubu don tok say, him invoke two spirits for Ogun State to take win 2023 presidential election Oga Presido tok say the first time na when him declare say na him turn for one APC meeting for Abeokuta, Ogun…

Ogun State House of Assembly Speaker carry lawsmaker go see Governor Dapo Abiodun
Ogun State House of Assembly Speaker carry lawsmaker go see Governor Dapo Abiodun

Di newly re-elected Speaker of di Ogun State House of Assembly, Olakunle Oluomo don led members of di state tenth Assembly go one courtesy visit to Governor Dapo Abiodun. Speaker Oluomo wey tok on behalf of oda lawmakers, assure governor Abiodun of se dem go work as team by se dem cooperate wit di executive so dat…

Fuel plus naira scarcity don cause protest for Abeokuta
Fuel plus naira scarcity don cause protest for Abeokuta

Fuel plus naira scarcity don cause protest for Abeokuta wey be Ogun State capital. Ogun State Police Command don come still respond after they send their men go the area wey the gbege de happen make dem for make sure say kasala no burst. The command tok tok person, Abimbola Oyeyemi, confirm this one for one interview…

Police for Ogun State don start investigate on top the case wey some people burn one man and him wife to death for New Year
Police for Ogun State don start investigate on top the case wey some people burn one man and him wife to death for New Year

Police for Ogun State don start investigate on top the case wey some people burn one man and him wife to death for New Year for Abeokuta. Some reports Tok say Kehinde plus him wife way be Bukola Fatinoye die for their house for Ibara GRA for inside Abẹokuta after some people burn their house after they…

Fire don destroy INEC offices for inside Ogun and Osun states   
Fire don destroy INEC offices for inside Ogun and Osun states  

Fire don destroy INEC offices for inside Ogun and Osun states. For Osun State, the fire destroy parts of the INEC office wey de for Ede South Local Government Area. INEC tok tok person wey be Seun Osimosu confirm this one give tori people. For Ogun State, people wey we no know attack and come still burn…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x