Tag: #PDP

Court don tell Iyorchia Ayu make him stop to de parade himself as PDP Chairman
Court don tell Iyorchia Ayu make him stop to de parade himself as PDP Chairman

Benue State High Court wey sit for Makurdi don tell Iyorchia Ayu make him stop to de parade himself as PDP Chairman. Justice Wilfred Kpochi issue the order against Ayu sake of say wey one PDP leader, Conrad Utaan file for the court. Utaan tell the court say him action na because say PDP leadership for Igyorov…

Atiku Abubakar say him go ask for debt forgiveness for Nigeria
Atiku Abubakar say him go ask for debt forgiveness for Nigeria

Peoples Democratic Party presidential candidate wey be Atiku Abubakar don tok say him beg people wey borrow Nigeria money make dem forgive the country or cancel the igbese. The former Vice Presido tok this one for him speech for the Lagos Business School 2022 Alumni Day. Atiku Abubakar still use the occasion to engage people wey show…

Sanwo-Olu de lead Lagos governorship race for ANAP-NOI Polls
Sanwo-Olu de lead Lagos governorship race for ANAP-NOI Polls

One opinion poll wey ANAP Foundation plus NOI Polls Limited conduct don put Governor Babajide Sanwo-Olu of the APC for the lead for the 2023 governorship election for inside Lagos State. Atedo Peterside of ANAP Foundation, wey announce the results for one TV broadcast, say Governor Sanwo-Olu do well pass Bola Tinubu for the opinion poll as…

Peter Obi don tok say him no go any debate wey other candidates no come
Peter Obi don tok say him no go any debate wey other candidates no come

Labour Party don tok say their presidential candidate wey be Peter Obi don tok say him no go any debate wey other presidential candidates no come The Director General for Obi-Datti Campaign Organisation, Doyin Okupe, tell toli people this one for Abuja. This one de happen after the Town Hall Meeting for presidential candidate wey Arise TV…

Appeal Court reverse judgement wey comot Ebonyi state governor Dave Umahi and him deputy from office
Appeal Court reverse judgement wey comot Ebonyi state governor Dave Umahi and him deputy from office

Court of Appeal for Abuja don reverse the March 8 judgment by Justice Inyang Ekwo for the Federal High Court wey sack Governor David Umahi plus him Deputy, Kelechi Igwe sake of say dem comot from Peoples Democratic Party go All Progressives Congress. Three-member panel of the court wey Justice Haruna Tsanammi be their leader, for their…

PDP don postpone their presidential rallies because of Atiku US waka
PDP don postpone their presidential rallies because of Atiku US waka

Peoples Democratic Party Presidential Campaign Organisation don postpone their rallies sake of say their presidential candidate wey be Atiku Abubakar travel go United States for political campaign plus meeting. The PDP Campaign Director for Field Operations, Umar Bature, wey tok this one for one statement, still tok say their presidential rallies wey dem be plan say e go…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x