Tag: Peter Obi

Tribunal go deliver jugdement of Presidential election on Sept 6, 2023
Tribunal go deliver jugdement of Presidential election on Sept 6, 2023

Di Presidential Election Petitioner Court go deliver judgement of di petitions wey dey challenge Presido Bola Ahmed Tinubu election victory, on Wednesday dis week, September 6, 2023. Di Registrar of di Court of appeal, Umar Bangari, confirm di date give tori pipu and tok di court go show di judgement session for any TV station wey wan…

Presido Tinubu go defend him case for di Presidential Election Petition Tribunal on June 30.
Presido Tinubu go defend him case for di Presidential Election Petition Tribunal on June 30.

Presido Bola Ahmed Tinubu go open him defence for the Presidential Election Petition Tribunal wey dey for di Court of Appeal complex inside Abuja on June 30. Di Presidential Election Petition Tribunal tok dis one as all three petitioners wey dey challenge victory of Presido Tinubu suppose finish their case this week Friday. PDP and their candidate,…

Peter Obi tok se Nigeria Democracy dey inside gbege
Peter Obi tok se Nigeria Democracy dey inside gbege

The Presidential candidate of Labour Party, Peter Obi don tok se Nigeria democracy don enter deep gbege and he dey worry for the destiny of the kontri. Inside one message for Nigeria Democracy Day, Peter Obi se the kontri go continue to dey find solutions sake of se too much basic problem plenti. Peter Obi tok se…

Labour Party call their first witness for Presidential Election Petition Tribunal.
Labour Party call their first witness for Presidential Election Petition Tribunal.

The Labour Party and its presidential candidate Peter Obi don call their first witness, as dem open their case before di Presidential Election Petition Tribunal. Dem also tender some evidence wey relate to their claim se di presidential candidates of the APC, Bola Ahmed Tinubu and Kashim Shettima no qualify to contest the election. Thier lawyer, Jibrin…

Presidential Election Petitions Tribunal move their sitting go tomorrow
Presidential Election Petitions Tribunal move their sitting go tomorrow

Presidential Election Petitions Tribunal don move their sitting go tomorrow to take continue hearing on top petitions wey Labour Party and Action Peoples Party file. For their petition, APP de challenge the results of the presidential election for grounds of wuru wuru, including allegiate say, say dem change election results. APP still de claim say Bola Tinubu…

Peter Obi go visit Professor Soyinka
Peter Obi go visit Professor Soyinka

Labour Party presidential candidate, Peter Obi don visit Nobel Laureate, Professor Wole Soyinka, on top wetin him call unnecessary mix-ups about the relationship between literature sabi person and him supporters wey people know as OBIdients. Obi wey describe Soyinka as papa wey him respect for, say the visit so na to settle disagreement between Soyinka and the…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x