Tag: Peter Obi

Oby Ezekwesili don condemn Lai Mohammed treason allegiate against Peter Obi
Oby Ezekwesili don condemn Lai Mohammed treason allegiate against Peter Obi

Former Minister on top Education Oby Ezekwesili don condemn Lai Mohammed treason allegiate against Peter Obi. Oby Ezekwesili tok say Lai Mohammed’s accusiate against na abuse of power and careless talk. Ezekwesili for her Twitter handle, remind Lai Mohammed say Peter don carry the case go court.

Peter Obi don accuse Federal Government say dem wan spoil him name
Peter Obi don accuse Federal Government say dem wan spoil him name

Labour Party presidential candidate, Peter Obi don accuse Federal Government say dem wan spoil him name. Peter Obi claim say people wey de spoil in name dey use their positions plus their agents to make fake allegiate against am. Obi come put mouth on top report wey de credited to Minister on top Information plus Culture, Lai…

Labour Party say no be true say Peter Obi no send Oba of Lagos when him come Lagos
Labour Party say no be true say Peter Obi no send Oba of Lagos when him come Lagos

Labour Party say no be true say Peter Obi no send Oba of Lagos when him visit Lagos last for him campaign. Labour Party Lagos State Chairmo, Dayo Ekong, tok say Peter Obi write to Oba Rilwan Akiolu to request say him wan come him palace. Dayo Ekong say dem tell Obi say Oba Akinolu no ge…

Southern plus middle belt leaders don endorse Peter Obi
Southern plus middle belt leaders don endorse Peter Obi

Southern plus middle belt leaders don endorse Labour Party presidential candidate, Peter Obi for February 25 presidential election. The forum take the decision after their extraordinary meeting for Abuja. People wey de the forum na Middle Belt, Ohanaeze Ndigbo, Afenifere plus the Pan Niger Delta Forum. Afenifere leader, Ayo Adebanjo; President for Middle Belt Forum, Bittus Pogu;…

Plenty people don welcome Peter Obi for Onitsha
Plenty people don welcome Peter Obi for Onitsha

Plenty people don welcome Peter Obi wey be Labour Party presidential candidate for Onitsha, Anambra State. Obi tell the crowd say him administration go create wealth and secure the country if them elect am as President. The former Anambra State governor still tok say Presidential Villa no suppose be retirement home people wey him call tired politicians.

P-Square don entertain Labour Party supporters for Peter Obi campaign for Port Harcourt
P-Square don entertain Labour Party supporters for Peter Obi campaign for Port Harcourt

P-Square don entertain Labour Party supporters for Peter Obi campaign for Port Harcourt, Rivers State capital. Obi wey be Anambra State former governor come the rally with him wife, Margaret plus other Labour Party Oga dem. You fit still remember say, Rivers State Governor, Nyesom Wike promise Obi say him go give am logistics when him to…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x