Tag: Police

Police release Seun Kuti  from Panti
Police release Seun Kuti from Panti

Afrobeat singer, Seun Kuti don free after him spend eight days for police detention sake of se him slap policeman for the Lagos Third Mainland Bridge. Remember se Seun Kuti surrender himself to the Lagos State Police Command on Monday last week after the Inspector General of Police give order se make dem arrest am.  Police come…

Chief Magistrate no show court for Seun Kuti case today
Chief Magistrate no show court for Seun Kuti case today

Chief Magistrate ADEOLA OLATUBOSUN of the Yaba Magistrate’s Court np show for cut today and na wetin delay the case of Afrobeat musician Seun Kuti. Chief Magistrate OLATUBOSUN bin don grant two orders wey make Seun Kuti stay prison for six days after him surrender himself to police one week ago. SEUN KUTI land for trouble with…

Kogi State Commissioner of Police tok dem hack him facebook account.
Kogi State Commissioner of Police tok dem hack him facebook account.

The Kogi State Commissioner of Police, AKEEM YUSUF, talk sey him no dey in control of hin account sey dem don hack am since September 2022. C.P. YUSUF deny sey hin no post anything on Facebook about Afrobeat musician, SEUN KUTI sey hin for thank God sey hin no end up for lagoon because of the video…

   Oga Presido Buhari don challenge police say make dem provide ogbonge security for general election
  Oga Presido Buhari don challenge police say make dem provide ogbonge security for general election

Oga Presido Muhammadu Buhari don challenge police say make dem provide ogbonge security for general election. Presido Buhari tok say all eyes go de on top police and other security agencies to make sure insecurity no threaten elections. The Presido throw this challenge when him de launch new police security equipment for the Force Headquarters in Abuja.…

Lagos, Ogun plus 3 other states don get new Commissioners of Police
Lagos, Ogun plus 3 other states don get new Commissioners of Police

New Commissioner of Police wey be CP Idowu Owohunwa don land for Lagos State Police Command. Also, CP Emeka Frank Mba don go Ogun State Police Command as the new Commissioner of Police. CP Owohunwa plus CP Mba de among five Commissioners of Police wey Inspector General of Police, Usman Alkali Baba approve their posting.

Police for Ogun State don start investigate on top the case wey some people burn one man and him wife to death for New Year
Police for Ogun State don start investigate on top the case wey some people burn one man and him wife to death for New Year

Police for Ogun State don start investigate on top the case wey some people burn one man and him wife to death for New Year for Abeokuta. Some reports Tok say Kehinde plus him wife way be Bukola Fatinoye die for their house for Ibara GRA for inside Abẹokuta after some people burn their house after they…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x