Tag: Politics

Zimbabwe opposition party call for new presidential election
Zimbabwe opposition party call for new presidential election

Zimbabwe’s opposition party wey be the Citizens Coalition for Change don call for new elections on top claim say mago mago full last week presidential election. The party’s Deputy tok tok person, Ostallos Siziba tell tori people say dem go lobby Aafrican Union and Southern Africa Development Community to put pressure on top the Zanu-PF make dem…

NNPP don suspend Rabiu Kwankwaso for 6 months
NNPP don suspend Rabiu Kwankwaso for 6 months

New Nigeria People’s Party Board of Trustees don suspend their presidential candidate for the 2023 presidential election wey be Rabiu Kwankwaso for six-month. NNPP BOT accusate Kwankwaso anti-party activities sake of say him meet Oga Presido Bola Tinubu, former Vice Presido Atiku Abubakar plus Peter Obi for Labour Party. New Nigeria People’s Party Board of Trustees decide…

APC say their hand no de for the party campaign council list for Bayelsa, Kogi plus Imo governorship election
APC say their hand no de for the party campaign council list for Bayelsa, Kogi plus Imo governorship election

APC national leadership don say their hand no de for the party campaign council list for Bayelsa, Kogi plus Imo state governorship election. APC National Publicity Secretary wey be Felix Morka, tok say the list wey the the National Organising Secretary of the party, Sulaimon Argungu, no be official documents of the party. Morka deny this one…

Peter Obi lead Labour Party Governor election campaign rally inside Edo
Peter Obi lead Labour Party Governor election campaign rally inside Edo

Peter Obi don lead Labour Party Governor election campaign rally inside Edo State. Peter Obi wey 2023 presidential election candidate join plenty plenty labour party supporters, leaders plus including former Nigerian Bar Association Oga Presido, Olumide Apata for the mega rally wey happen for inside Benin City.

Abukakar Kyari take over as APC Acting National Chairmo
Abukakar Kyari take over as APC Acting National Chairmo

APC National Working Committee don confirm say the party National Chairmo Senator Abdullahi Adamu don resign. Senator Adamu resign with the National Secretary of the party wey be Senator Iyiola Omisore, before the party National Caucus plus National Executive Committee meetings wey suppose hold this week. As that one happen so, APC NWC endorse Abubakar Kyari as…

TMG dey advice Presido Tinubu to work on di failings of di 2023 Electoral process.
TMG dey advice Presido Tinubu to work on di failings of di 2023 Electoral process.

Di Transition Monitoring Group don dey worry about di Federal Government rejection of di European Union report on the 2023 general elections. Di TMG Chairmo, Auwal Rafsanjani, tok se di wetin di Eu Election Observation Mission Observation put for their report na di same observations wit local observers and civil society groups wey still monitor di elections.…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x