Tag: Politics

Presido Buhari hold last FEC meeting wit all 44 ministers.
Presido Buhari hold last FEC meeting wit all 44 ministers.

As Presido Muhammadu Buhari dey prepare to comot for office next week, him don hold him last Federal Executive Council meeting. Vice-Presido Yemi Osinbanjo dey for the last FEC meeting under the leadership of Presido Buhari. All the forty-four ministers and ministers of state for federal cabinet still dey for the meeting for the state house inside…

Supreme Court confirm Ademola Adeleke as Osun State Governor
Supreme Court confirm Ademola Adeleke as Osun State Governor

The Supreme Court don confirm Ademola Adeleke election Osun state governor. One five-member panel of the Supreme Court wey deliver judegment today tok say the Court of Appeal correctly return Adeleke as Osun State Governor. You fit remember say the Court of Appeal wey siddon for Abuja for March, put back Adeleke as the governor of Osun…

Presidential Election Tribunal go start hearing on May 8
Presidential Election Tribunal go start hearing on May 8

Presidential Election Tribunal go start hearing on May 8 on top petitions wey de challenge Bola Tinubu declarate as Oga Presido-elect. Tinubu’s legal team say, Monday’s hearing na pre-hearing session. The hearing so, na to take clarify if any applications dey before the main hearing go start. The court also stop to de receive replies from the…

Federal Government don warn trouble makers make dem no show face for this Saturday election
Federal Government don warn trouble makers make dem no show face for this Saturday election

The Federal Government don warn trouble makers make dem no show face for this Saturday governorship plus state Assembly elections. National Security Adviser wey be Babagana Monguno na him tear this warning for the Inter-Agency Consultative Committee on Election Security meeting for Abuja. INEC Chairmo, Professor Mahmood Yakubu wey still dey the meeting, ask political parties make…

APC presidential candidate, Bola Tinubu don carry him campaign go Owerri   
APC presidential candidate, Bola Tinubu don carry him campaign go Owerri  

All Progressives Congress presidential candidate, Bola Tinubu don carry him campaign go Owerri, Imo State. Oga Presido Muhammadu Buhari come the APC campaign rally, together with Governors Hope Uzodinma of Imo State, Governor Babajide Sanwo-Olu of Lagos plus Governor Dave Umahi of Ebonyi State. Bola Tinubu for him message, promise say, him go carry we people comot…

Labour Party say no be true say Peter Obi no send Oba of Lagos when him come Lagos
Labour Party say no be true say Peter Obi no send Oba of Lagos when him come Lagos

Labour Party say no be true say Peter Obi no send Oba of Lagos when him visit Lagos last for him campaign. Labour Party Lagos State Chairmo, Dayo Ekong, tok say Peter Obi write to Oba Rilwan Akiolu to request say him wan come him palace. Dayo Ekong say dem tell Obi say Oba Akinolu no ge…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x