Tag: President Muhammadu Buhari

Oga Presido Buhari don sign 2023 Budget
Oga Presido Buhari don sign 2023 Budget

Oga Presido Muhammadu Buhari don sign 2023 Budget of Twenty-One-Point-Eight-Three trillion naira. The signing of the budget so, de happen six days after National Assembly been pass the 2023 Appropriation Bill, wey dem increase by one-point-three-two trillion naira. The budget provide say capital expenditure go cost five-point-nine trillion naira while government go use eight-point-three trillion naira for…

Oga Presido Buhari don tok say Nigeria go still meet the 2030, 30 gigawatts electricity target
Oga Presido Buhari don tok say Nigeria go still meet the 2030, 30 gigawatts electricity target

Oga Presido Muhammadu Buhari don tok say Nigeria go still meet the 2030, 30 gigawatts electricity target. Oga Presido Buhari tok this one for the discussion panel for the US-Africa Leaders’ Summit wey de happen Washington DC. Oga Presido Buhari still use the opportunate to tok more on top him admiration energy plan as e take concern…

CBN don tok say dem no go go back for the new cash withdrawal policy
CBN don tok say dem no go go back for the new cash withdrawal policy

The Central Bank of Nigeria don tok say dem no go go back for the new cash withdrawal policy upon say many Nigerians no gree with the policy. Senate and the House of Representatives don still show concern on top the new policy and come still ask CBN make dem provide more informate on top the matter.…

Oga Presido Muhammadu Buhari don tok say some Governors de steal Local Government money
Oga Presido Muhammadu Buhari don tok say some Governors de steal Local Government money

Oga Presido Buhari don tok say some Governors de steal Local Government money. Oga Presido tok this after him deliver him him speech for members for the National Institute for Policy and Strategic Studies for State House Abuja. Presido Buhari say him still remember how one governor de take cut Local Government into 2, him go take…

Oga Presido Buhari don flag off the first oil exploration for north-east
Oga Presido Buhari don flag off the first oil exploration for north-east

Federal Government don tok say them invest about three billion dollars for oil plus gas production on top the Kolmani Integrated Development Project for Bauchi State Oga Presido Buhari tok this one for him address for the opening ceremony for commercial production for the Kolmani oil field wey de between of Gombe and Bauchi state boundary. Oga…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x