Tag: Professor Mahmood Yakubu

INEC Chairmo don deny allegiate say dem receive money from International partners
INEC Chairmo don deny allegiate say dem receive money from International partners

Independent National Electoral Commission Chairmo, Professor Mahmood Yakubu don deny allegiate say dem receive money from International partners to take conduct 2023 general elections. Professor Yakubu tok say the only money wey INEC get for the election for the elections na from Federal Government. The INEC Chairmo tok this one for one meeting wey him get some…

INEC dey fault Labour Party for se dem call out Professor Yakubu Mahmoud
INEC dey fault Labour Party for se dem call out Professor Yakubu Mahmoud

Di Independent National Electoral Commission don see fault for why Labour Party dey call for di suspension and trial of em Chairmo, Professor Mahmoud Yakubu, becos of di conduct of di 2023 presidential election. Di Chief Press Secretary to di INEC Chairmo, Rotimi Oyekanmi tok se di demand of di LP based on di European Union Observer…

INEC don get meeting with senior USA officials
INEC don get meeting with senior USA officials

Independent National Electoral Commission don meeting with senior USA officials as Nigeria de prepare for this year general election. Assistant Secretary of State for the Bureau on top Africa Affairs, Molly Phee; plus the US Ambassador to Nigeria, Mary Beth Leonard na dem lead the US delegation come the meeting. Molly Phee for her talk, yarn say…

INEC Chairmo don tok say nothing go stop 2023 elections
INEC Chairmo don tok say nothing go stop 2023 elections

Independent National Electoral Commission, Chairmo, Professor Mahmood Yakubu, don tok say 2023 general elections go hold as the commission take plan am despite say many men wey carry gun de attack some of their offices. Professor Yakubu tok this one so when him address audience for Chatham House wey de for London. The INEC chairmo tok say…

INEC don ban smartphones for polling booths
INEC don ban smartphones for polling booths

Independent National Electoral Commission don ban smartphones for polling booths for 2023 general elections. INEC Chairmo, Professor Mahmood Yakubu tok this one for him address for one Stakeholders Summit for Abuja. Professor Yakubu come still challenge Nigerians say make dem reject any attempt from politicians to take buy their vote.

INEC don publish final list for governorship plus state assembly candidates
INEC don publish final list for governorship plus state assembly candidates

INEC don publish final list for governorship plus state assembly candidates for next year general elections. The INEC’s list include eight hundred and thirty-seven candidates plus their running mates for governorship elections for twenty-eight states where elections go hold for February next year. INEC tok say all the eighteen political parties also present ten thousand, two hundred…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x