Tag: Rauf Aregbesola

Federal Government don declare public holidays for Christmas plus New Year celebrations
Federal Government don declare public holidays for Christmas plus New Year celebrations

Federal Government don declare December 26 and 27 plus January 2, 2023, as public holidays to take celebrate Christmas and New Year. The Permanent Secretary for the Ministry of Interior, wey be Belgore Shuaib announce this one for statement. Shuaib for the statement tok say Oga Minister for Interior, Rauf Aregbesola beg Christians make dem copy Jesus…

Federal Government don concludes investigation on top Kuje Prison Break
Federal Government don concludes investigation on top Kuje Prison Break

The Federal Government don concludes investigation on top Kuje Prison Break The Minister on top Interior matter wey be Rauf Aregbesola, tok say the say dem no go make the outcome of the investigation public. Aregbesola come still tok say many of the prisoners wey escape from the prison, still de the run while dem don capture…

Federal Government don announce move to release hundreds of prisoners across the country
Federal Government don announce move to release hundreds of prisoners across the country

Federal Government don announce move to release hundreds of prisoners across the country. The Minister for Interior, Rauf Aregbesola, tok say they don write to all the thirty-six states governors to discuss the plan and how dem go take carry out the plan. The Minister’s Media Adviser wey be Sola Fasure tell tori people for Abuja say…

FG declares Monday public holiday to take celebrate Eid-el-Maulud
FG declares Monday public holiday to take celebrate Eid-el-Maulud

The Federal Government don declare public holiday for Monday next week, to take celebrate the Muslim festival of Eid-El-Mawlud, wey Muslims de take remember say dem born the Prophet Mohammed. Minister for Interior, Rauf Aregbesola, na him make the announcement for Federal Government for one statement. Permanent Secretary, Shuaib Belgore wey sign the statement, say the Minister…

Federal Government declare Monday and Tuesday Public holidays
Federal Government declare Monday and Tuesday Public holidays

Federal Government don declare Monday plus Tuesday as public holidays to take celebrate Sallah. Minister for Interior, Rauf Aregbesola, announce the Eid-El-Fitri public holidays for one statement wey the Permanent Secretary, Shuaibu Belgore sign. Aregbesola come dey call Muslims make dem continue to dey practice love, kindness plus sacrifices as Holy Prophet Mohammed take teach them.

Federal Government don declare June 13 as public holiday
Federal Government don declare June 13 as public holiday

Federal Government don declare June 13 as public holiday to take celebrate this year Democracy Day. Minister for Interior wey be Rauf Aregbesola na him tok this one for statement wey the Permanent Secretary for the Ministry, Shuaib Belgore release to tori people. Aregbesola come still de tell Nigerians make dem use the occasion to think on…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x