Tag: Rivers State

Rivers police command arrest DPO killers
Rivers police command arrest DPO killers

Rivers State Police Command don arrest six suspects on top the killing of one Divisional Police Officer wey de charge of Ahoada Police Division, SP Bako Angbashim. The command arrest the suspects dem for one operation for Odumude community inside Ahoada East Local Government Area wey the state Commissioner of Police, Nwonyi Emeka lead. The command’s Tok…

Governor Wike don declare public holiday for Tinubu visit
Governor Wike don declare public holiday for Tinubu visit

Rivers State Governor Nyesom Wike don declare holiday for the state sake of say, Oga Presido-elect, Bola Tinubu de visit the state. For the holiday, all the shops plus businesses wey de along Rumuola to Rumuokwuta for Obio-Akpor Local Government Area for the state go de close from 8am to 3p.m. Governor Wike say the holiday na…

Governor Nyesom Wike say him go announce him presidential candidate next year
Governor Nyesom Wike say him go announce him presidential candidate next year

Rivers State Governor wey be Nyesom Wike say him go announce him presidential candidate next year. The governor say him go campaign for him candidate all over Nigeria. Governor Wike yarn him mind when him commissioned flyover for Obio-Akpor Local Government Area inside Rivers State.

Governor Wike don present 550 billion naira budget estimate for 2023   
Governor Wike don present 550 billion naira budget estimate for 2023  

Rivers State Governor, Nyesom Wike don present one budget estimate of five hundred and fifty billion naira for year 2023. Governor Wike still announce free feeding programme for primary schools students to take encourage them make dem go school. The Governor still explain say him government go fund the budget from Federation Account Allocation Committee money, thirteen…

Governor Wike don increase him Special Assistants to 200,000
Governor Wike don increase him Special Assistants to 200,000

Rivers State Governor, Nyesom Wike don increase him Special Assistants on political units to 200,000. Governor Wike as him de inaugurate the last batch of the one hundred thousand wey him appoint, tok say him decide to increase the number to take give more people wey to work with am chance. The Governor still tok say the…

Rivers State Governor, Nyesom Wike increase him special Assistants to 50,000
Rivers State Governor, Nyesom Wike increase him special Assistants to 50,000

Rivers State Governor, Nyesom Wike don increase him new appointment on top Special Assistants for Political Units from 28,000 to 50,000 The Special Assistant to Governor Wike as e take concern Media, Kelvin Ebiri, confirm the appointments for one statement wey be the third set wey the governor go make for this week alone.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x