Tag: Russia

South Africa government say dem go change law to take stop Putin arrest
South Africa government say dem go change law to take stop Putin arrest

South Africa government don tok say dem go change law to take stop Vladimir Putin arrest by International Criminal Court. Early this year so, the Russia Presido bin get invite for South Africa, but arrest warrant wey ICC issue means say, them go arrest Putin if him come the event. International Criminal Court bin accuse Putin say…

Russia don accusate Ukraine say dem wan assassinate Putin
Russia don accusate Ukraine say dem wan assassinate Putin

Russia says e don shoot down two drones wey target Kremlin for Moscow last night and accusate Ukraine of attempt to take kill Presido Vladimir Putin. Video wey nobody fit verify show face for social media, and e be like say the object dey fly over Kremlin before one small explosion. For their side, Ukraine tok say…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x