Tag: Rwanda

Rwanda and Cameroun Presidos make major shift for their Kontri Millitary
Rwanda and Cameroun Presidos make major shift for their Kontri Millitary

Di Presido of Rwanda, Paul Kagame, don approves di immediate retirement of eighty-three top military officers, with twelve generals. Di Rwandan Defence Force don confirm di development as one of d major adjustment for di postings of top military commanders. Dis move wey Presido Kagame don appear to be in work with di wave of coups blowing…

Floods plus landslides don kill more than 100 people for Rwanda
Floods plus landslides don kill more than 100 people for Rwanda

More than one hundred people done die after floods plus landslides hit Rwanda’s northern and western province. Western Province Governor, François Habitegeko tok say, many houses collapse on top people. Habitegeko come still tok say, people no fit the main roads for the area for sake of landslides.

Oga Presido Buhari don travel go Rwanda for Commonwealth meeting
Oga Presido Buhari don travel go Rwanda for Commonwealth meeting

Oga Presido Muhammadu Buhari don travel go Kigali, Rwanda for the twenty-sixth Commonwealth Heads of Government meeting. Special Adviser to Oga Presido Buhari on top Media plus Publicity, Femi Adesina tok for one statement say Oga Presido go join other leaders to discuss the betterment of Commonwealth members dem. Adesina still tok say Oga Presido Buhari go…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x