Tag: Senate

Senate return names of ministerial nominees wey dem confirm to President Tinubu
Senate return names of ministerial nominees wey dem confirm to President Tinubu

Senate don send the names of forty-five ministerial nominees wey dem confirm to President Bola Ahmed Tinubu. Senior Special Assistant to Oga Presido on top National Assembly Matters for Senate, wey be Senator Abdullahi Gumel, confirmed this one to tori people for National Assembly. Senator Gumel still tok say Oga Presido Tinibu plan still plan to separate…

Senate screen Festus Keyamo after him beg National Assembly for forgiveness
Senate screen Festus Keyamo after him beg National Assembly for forgiveness

Senate don screen Festus Keyamo after him beg National Assembly for forgiveness sake of say him been disrespect them before. Festus Keyamo de forced to beg the lawmakers yesterday when he appeared before the Senate for him screening as Minister. This one happen after Senator Darlington Nwokocha of Labour Party for Abia Central move one motion to…

Senate tell electricity commission make dem no increase electricity cost
Senate tell electricity commission make dem no increase electricity cost

Senate don ask Nigerian Electricity Regulatory Commission and Electricity Distribution Companies for we country make dem suspend their plan to increase prize electricity cost. Senators ask Electricity Distribution Companies make dem allow Nigerian communities to recover the money wey dem spend take buy electricity transformers before dem go ask them to pay bills. The Senate still tell…

Presido Buhari ask Senate to approve FG judgement igbese
Presido Buhari ask Senate to approve FG judgement igbese

Presido Muhammadu Buhari don tell the Senate to approve the payment of judgement igbese wey the Federal Government dey owe. The judgment igbese na both local and foreign monie, wey be two hundred and twenty-six billion naira; five hundred and sixty-six-point-seven-five million US dollars, and ninety-eight-point-five million pounds. The Federal Government dey owe the monie through the…

Orji Uzor Kalu don tell Oga Presido Buhari say him wan be Senate President
Orji Uzor Kalu don tell Oga Presido Buhari say him wan be Senate President

The Chief Whip for Senate wey be Orji Uzor Kalu don vist Oga Presido Muhammadu Buhari for Presidential Villa to tell am say him wan be Senate President. Senator Kalu wey de represents Abia North present him certificate of return to Oga Presido Buhari. The Abia State Governor tell state house tori people dem say, Oga Presido…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x