Tag: Serena Williams

Serena Williams don announce retirement from tennis
Serena Williams don announce retirement from tennis

US tennis champion Serena Williams don announce say she go retire from the sport. Williams who be twenty-three-time Grand Slam winner, still tok say time don come for to move go another direction for her life. The forty-year-old tennis player tok for one post for Instagram say she de comot for the game so that she fit…

Lewis Hamilton & Serena Williams don join Martin Broughton plan to buy Chelsea football club   
Lewis Hamilton & Serena Williams don join Martin Broughton plan to buy Chelsea football club  

British sports car driver, Lewis Hamilton and tennis star, Serena Williams don join Martin Broughton plan to buy Chelsea football club. Hamilton wey don win Formula One champion and Serena wey don win twenty-three-time Grand Slam dey support the wit millions of pounds.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x