Supreme Court of Nigeris don deny allegiate say Chief Justice of Nigeria, Justice Olukayode Ariwoola and Oga Presido Bola Tinubu tok for phone on top the presidential election petition for the 2023 election Director for Press plus Information for Supreme Court of Nigeria wey be Akande Festus clear the allegiate for one statement.
The Labour Party and its presidential candidate Peter Obi don call their first witness, as dem open their case before di Presidential Election Petition Tribunal. Dem also tender some evidence wey relate to their claim se di presidential candidates of the APC, Bola Ahmed Tinubu and Kashim Shettima no qualify to contest the election. Thier lawyer, Jibrin…
The Supreme Court don dismiss suit wey Peoples Democratic Party file to disqualify Bola Ahmed Tinubu and Kashim Shettima as presidential candidates of the All Progressives Congress for the 2023 general elections. The People’s Democratic Party file the suit to challenge the qualification of the APC candidates, based on the allegate of double nomination of Kashm Shettima…
Oga Presido Muhammadu Buhari don welcome Supreme Court judgment on top Osun Governorship election wey confirm Adeola Adeleke as Osun State Governor. Oga Presido Buhari for statement wey him Special Adviser on top Media plus Publicity, Femi Adesina issue, tell Osun State people make dem support Governor Adeleke make him for succeed. For him side; former Vice…
Celebrations still continue for Osun State as Supreme Court rule say Ademola Adeleke na the person wey the people elect as governor on June 16, 2022. The Supreme Court for their judgment yesterday, agree with the Court of Appeal decision on March 24 say Governor Adeleke de duly elected by Osun people. The Supreme Court Justices wey…
The Supreme Court don confirm Ademola Adeleke election Osun state governor. One five-member panel of the Supreme Court wey deliver judegment today tok say the Court of Appeal correctly return Adeleke as Osun State Governor. You fit remember say the Court of Appeal wey siddon for Abuja for March, put back Adeleke as the governor of Osun…