Tag: Taraba State

Court don cancel Taraba State APC governorship primary
Court don cancel Taraba State APC governorship primary

Federal High Court wey sit for Jalingo wey don cancel Taraba State All Progressives Congress governorship primary wey produce Emmanuel Bwacha as the party candidate for the 2023 election. David Kente wey reject the primary election, been dragged the party plus their candidate go court over the matter. Judge Justice Simon Amobeda for him ruling, order APC…

Police don arrest one man wey dey do bomb for Boko Haram inside Taraba State
Police don arrest one man wey dey do bomb for Boko Haram inside Taraba State

Police for the Taraba State Command don arrest one man wey de manufacture bomb and still be member of Boko Haram terrorist group. Police arrest the suspect for him house wey de for Tella town inside Gassol Local Government area of the state wey him dey use as factory to take manufacture bomb. Police say dem arrest…

Pipo wey die for Taraba bomb blast don reach 6
Pipo wey die for Taraba bomb blast don reach 6

Six pipo don die and other pipo carry injury after bomb explode for one beer parlor wey de Mashaya market for Iware community wey de located for Ardo-Kola Local Government Area inside Taraba State. Police officers we dey for Nigeria Police Force Anti-bomb squad de for the market to detonate bomb wey never explode. Terrorists wey get…

NECO releases SSCE results; Withdraws recognition from 12 schools
NECO releases SSCE results; Withdraws recognition from 12 schools

The National Examination Council, NECO, has withdrawn its recognition for twelve schools across the country for involvement in mass cheating. This was announced by NECO Registrar, Professor GODSWILL OBIOMA, while announcing results of the internal Senior Secondary School Certification Examination, SSCE. Professor OBIOMA said four of the affected schools are in Adamawa, two in Kaduna, two in…

Desperate Politicians blamed for killings and kidnapping in South-East
Desperate Politicians blamed for killings and kidnapping in South-East

Ebonyi State Governor, DAVE UMAHI, says desperate politicians are responsible for the increase in killings and kidnappings in the Southeast geopolitical zone. Governor UMAHI said those sponsoring the increase in crimes in the Southeast cut across the various political parties. The Governor, who briefed newsmen after a meeting of the Southeast Governors Forum, said governors of all…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x