Tag: UK

UK knack tough visa conditions for family members of Nigerian students, others
UK knack tough visa conditions for family members of Nigerian students, others

The government of the United Kingdom don announce new guidelines to checkmate the number of people wey dey enter the country as international students. This ban go affect some family members as na only postgraduate students wey dey study courses wey dey based on research naim dem go allow to bring their family member com the UK.…

Tiwa Savage don perform for King Charles coronation concert
Tiwa Savage don perform for King Charles coronation concert

Nigerian music star, Tiwa Savage don perform for King Charles coronation concert for Windsor Castle. Take That, Katy Perry, Olly Murs, Lionel Richie, Nicole Scherzinger, Paloma Faith and Andrea Bocelli still perform for the event. Hugh Bonneville host the concert. King Charles coronation happen on Saturday for Westminster Abbey, England.

London Court don deny Ekweremadu bail   
London Court don deny Ekweremadu bail  

Central Criminal Court for London, UK don again deny former Deputy Senate President, Ike Ekweremadu bail. The court for the pre-trial hearing say dem deny Ekweremadu bail because him na flight risk. For the bail application, Ekweremadu’s lawyer come de argue say, Nigerian High Commissioner to the United Kingdom plus the Attorney-General of the Federation don write…

Court don move Senator Ike Ekweremadu trial for UK go January 31, 2023.
Court don move Senator Ike Ekweremadu trial for UK go January 31, 2023.

Court don move Senator Ike Ekweremadu trial for United Kingdom go January 31, 2023. Latest report de say the Old Bailey Court for UK agree to hear arguments for December 16 or 19, 2022 before the trial proper go start for January. Police arrest Ekweremadu with him wife Beatrice on June 23, 2022, and dem come still…

Oga Presido Buhari don travel go London for medical check-up
Oga Presido Buhari don travel go London for medical check-up

Oga Presido Muhammadu Buhari don travel go London, United Kingdom, three days after him return from South Korea. Oga Presido Special Adviser on top Media plus Publicity wey be Femi Adesina, tok for one statement say Oga Presido Buhari go undergo medical checkup for London and come back for the second week of November. Monday’s travel na…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x