Tag: USA

Former US Vice Presido, Mike Pence don enter 2024 presidential race
Former US Vice Presido, Mike Pence don enter 2024 presidential race

Former US Vice-Presido Mike Pence dom tok say him go run for Presidential election under Republican party. Pence say him go launch him campaign with video, tok plus townhall meeting for US of Iowa for Wednesday. Former Vice-Presido Pence move so, go put am up against Donald Trump wey Pence serve under am for White House from…

Labour Party call their first witness for Presidential Election Petition Tribunal.
Labour Party call their first witness for Presidential Election Petition Tribunal.

The Labour Party and its presidential candidate Peter Obi don call their first witness, as dem open their case before di Presidential Election Petition Tribunal. Dem also tender some evidence wey relate to their claim se di presidential candidates of the APC, Bola Ahmed Tinubu and Kashim Shettima no qualify to contest the election. Thier lawyer, Jibrin…

US Vice Presido don announce 100 million $ donation to take fight to take fight terrorism for inside West Africa
US Vice Presido don announce 100 million $ donation to take fight to take fight terrorism for inside West Africa

US Vice Presido Kamala Harris don announce 100 million $ donation to take fight to take fight terrorism for inside Africa. The donation so, na for Ghana, Benin, Ivory Coast plus Togo. Vice Presido Kamala Harris announce the donation when she visit Ghana’s Presido Nana Akufo Addo on top her first stop for her visit inside four…

INEC don get meeting with senior USA officials
INEC don get meeting with senior USA officials

Independent National Electoral Commission don meeting with senior USA officials as Nigeria de prepare for this year general election. Assistant Secretary of State for the Bureau on top Africa Affairs, Molly Phee; plus the US Ambassador to Nigeria, Mary Beth Leonard na dem lead the US delegation come the meeting. Molly Phee for her talk, yarn say…

U.S court don send Ogun State Governor Personal Assistant to 5 years for prison
U.S court don send Ogun State Governor Personal Assistant to 5 years for prison

U.S court don send Ogun State Governor Personal Assistant Abidemi Rufai to 5 years for prison for inside America. One District Court for Washington, United States, say Abidemi Rufai de guilty for identity theft, wire fraud plus attempt to thief two-point-four million US dollars. US Attorney for Western District for Washington, Attorney Nick Brown, tok say Rufai…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x