Tag: Vice President Yemi Osinbajo

Nigerian Economic Summit don open for Abuja   
Nigerian Economic Summit don open for Abuja  

The Twenty-Eighth Nigerian Economic Summit don open for Abuja, with the theme wey the organizers call ‘2023 and Beyond: Priorities for Shared Prosperity’. Nigeria Vice Presido Yemi Osinbajo wey dey present for the opening ceremony, use the opportunate to take tok wetin government de do to take turn the economy around. Minister for Finance, Budget plus National…

FEC don approve National Sports Industry Policy
FEC don approve National Sports Industry Policy

The Federal Executive Council wey Vice Presido Yemi Osinbajo chair, don approve National Sports Industry Policy wey go make sports as sector wey go generate money for government plus private sector. Minister for Sports plus Youth Development, Sunday Dare, na him tell State House tori people this one after the FEC meeting wey happen for the Presidential…

Vice Presido Osinbajo, Lawal, Dogara, no de for Tinubu campaign list
Vice Presido Osinbajo, Lawal, Dogara, no de for Tinubu campaign list

All Progressives Congress Presidential Campaign Council don release one 422-man list as members for the council wey get the responsibility to make sure the party presidential candidate, Bola Tinubu win the 2023 election. The list wey include former ministers, governors, plus other ogbonge people no include Vice Presido Yemi Osinbajo, former Secretary for the Government of the…

William Ruto don take oath of office as Kenya’s fifth President
William Ruto don take oath of office as Kenya’s fifth President

William Ruto don take oath of office as Kenya’s fifth President for event wey happen for the country capital Nairobi after him win the presidential election last month. With him hand on top Bible, Ruto swear say him go protect the country constitution. Oga Vice-Presido Yemi Osinbajo represent Oga Presido Muhammadu Buhari for the inauguration ceremony.

Oga Vice Presido Yemi Osinbajo don tell APC Governors make dem try end ASUU strike
Oga Vice Presido Yemi Osinbajo don tell APC Governors make dem try end ASUU strike

Oga Vice Presido Yemi Osinbajo don tell APC Governors make dem try end the six-month ASUU strike. Oga Vice Presido tok tok person wey be Laolu Akande tok this one for one statement. Akande tok say the APC governors come visit Oga Vice Presido to take know how him body be after him do knee surgery last…

Vice Presido, Professor Yemi Osinbajo, visit area for Kano State where explosion kill 9 people
Vice Presido, Professor Yemi Osinbajo, visit area for Kano State where explosion kill 9 people

Vice Presido, Professor Yemi Osinbajo, don visit area for Kano State where explosion kill nine people. Kano State Governor, Abudullahi Ganduje join Oga Vice Presido Osinbajo visit Aba Street for inside Sabon Gari wey the explosion happen. Oga Vice Presido tok tok person, Laolu Akande, tok say Osinbajo sympathized with victims of the explosion plus including their…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x