TCN beg electricity workers make dem no go strike

Transmission Company of Nigeria don beg electricity workers make dem no go the strike wey dem plan for tomorrow.

TCN Managing Director wey be Sule Abdulaziz beg the workers for one letter wey him write send to the workers wey de under the umbrella of National Union of Electricity Employees.

The NUEE been direct their members dem on Monday, August 15, 2022 say make dem lock up all TCN offices wey dey for we country from midnight today.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x