U.S court don send Ogun State Governor Personal Assistant to 5 years for prison

U.S court don send Ogun State Governor Personal Assistant Abidemi Rufai to 5 years for prison for inside America.

One District Court for Washington, United States, say Abidemi Rufai de guilty for identity theft, wire fraud plus attempt to thief two-point-four million US dollars.

US Attorney for Western District for Washington, Attorney Nick Brown, tok say Rufai thief five hundred thousand dollars benefits wey dem keep for Americans wey no get work when the Covid-19 de gbege.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x