Wike say him go tok the names of presidential candidates wey no mean well for Nigeria

Rivers State Governor, Nyesom Wike say him go soon tok the names of presidential candidates wey no mean well for Nigeria.

Wike tok this one for one ceremony for Port Harcourt to take start construction for some roads for Eneka town with Obio-Akpor Local Government Area.

Governor Wike tell PDP supporters for Rivers State make dem de quiet about the problem wey de happen inside the part, him come still add say something go soon happen for the party.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x