Wike say him no carry Atiku go court

Rivers State Governor Nyesom Wike don deny say him no carry PDP, the party presidential candidate wey be Atiku Abubakar plus Sokoto State Governor Aminu Tambuwal go court.

Governor Wike wey yarn this one for the commissioning of House of Assembly Quarters for Port Harcourt, say the important thing wey de him mind na to do better better things for Rive rpeople dem.

Governor Wike come still deny report for social media wey say him give order make dem comot PDP flags from Government House.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x