Skip to content
LASGIDI LOGO
  • Home
  • Shows
  • OAPs
  • News
  • Events
  • About Us
  • Contact Us
  • Advertise With Us
  • Menu

October 2024

Victims of Okobaba and Ayetoro Forced Eviction and Demolition Dey Demand Enforcement of Their Housing Right

Posted on October 31, 2024October 31, 2024

Country people wey suffer forced eviction and demolition of houses for Okobaba and Ayetoro communities in Lagos State dey demand enforcement of their right to housing, as dem dey struggle with life for open space under harsh weather conditions.   Lasgidi FM’s tori person tok with some of di victims […]

Continue reading→

Collapsed Building Don Kill 10 People, Injure 7 for Ibadan, Oyo State

Posted on October 31, 2024October 31, 2024

One building don collapse for Ibadan, Oyo State capital, with at least ten people wey dey killed and seven others wey injure.   Di Oyo State Fire Services Agency tok for statement say di collapse happened around 2am of Thursday, October 31, 2024, for Jegeda Oluloyo area under Ona Ara […]

Continue reading→

NSIB Recover 5 Dead Body from Atlantic Ocean Area Wey Helicopter Crash with Oil Workers for Rivers State

Posted on October 31, 2024October 31, 2024

Total of five dead bodies dey don recover now from di area for Alantic Ocean wey helicopter crash on Thursday last week for Rivers State.   Di Sikorsky SK76 helicopter bin carry eight oil workers and crew members when him crash for inside ocean after takeoff from the Rivers State […]

Continue reading→

FCCPC Tear Warning Give Market Cartels Wey Dey Change Prices Anyhow

Posted on October 31, 2024October 31, 2024

Di Federal Competition and Consumer Protection Commission don blame market cartels for di high costs of goods and services across Naija.   FCCPC’s Chief Executive Office, TUNJI BELLO, tok say di market cartels na them dey commit crime of manipulation of prices of commodities for markets across we country.   […]

Continue reading→

Before Governor of Osun State, Rauf Aregbesola, don Collect Suspension from APC

Posted on October 30, 2024October 30, 2024

Di All Progressives Congress don knack suspension ontop former governor of Osun State, Rauf Aregbesola sake of allegation say him put hand for mata wey concern anti-party activities. Di Executive Committee of APC for Ilesa East Local Government, wey announce di decision still refer Aregbesola to di disciplinary committee of […]

Continue reading→

US President don thank President TINUBU say dem drop money laundering case against Binance oga, TIGRAN GAMBARYAN

Posted on October 30, 2024October 30, 2024

United States of America Presido Joe Biden don thank di Nigerian government for se dem drop do charges of money laundering and foreign exchange against American citizen and Binance Holdings senior executive, Tigran Gambaryan. Dis na afta Justice Emeka Nwite of di Federal High Court for Abuja strike out di […]

Continue reading→

EFCC don convince court to jail 2 internet fraudsters for Port Harcourt

Posted on October 30, 2024October 30, 2024

Di Federal High Court for Port Harcourt, Rivers State don convict and sentence two internet fraudsters to two years for prison each. Di convicts na Emmanuel Wisdom and Donald Etege wey dem carry go before di court for allegation of impersonation and obtaining of money under false pretense. Di Economic […]

Continue reading→

Dangote dey Accuse Retailers of se dem dey Ignore Fuel from him Refinery.

Posted on October 29, 2024October 29, 2024

Chairmo of Dangote Group, Aliko Dangote don blame retailers for di current fuel scarcity for di country sake of se dem never begin dey buy from him refinery. DANGOTE tok se na ova 500 million litres of fuel stored for him tank farm wey dey ready for di market, but […]

Continue reading→

NNPCL don Raise Fuel Price to N1025 from N998 inside Lagos State

Posted on October 29, 2024October 29, 2024

E neva reach three weeks afta fuel price jack up to ₦998, the Nigerian National Petroleum Company Limited don  adjust pump price of petrol for inside Lagos to  ₦1, 025.   Observation dey show se NNPCL outlets dey sell one litre of petrol for ₦1,025, from the ₦998 wey e […]

Continue reading→

Recent Posts

  • I Use My Own Money Run Abia As Governor – Orji Kalu
  • Liverpool Go Sell Kelleher Give Brentford for £18m
  • Mokwa Flood: Niger Commissioner Talk Say Dem Don Recover Over 200 Dead Bodies
  • 2027: Wike Endorsement Of Tinubu Don Cause Gbege With Opposition
  • FG Don Declare Public Holiday For Eid-Ul-Adha

Recent Comments

No comments to show.

Archives

  • June 2025
  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • October 2023
  • September 2023

Categories

  • Business
  • Crimes
  • Entertainment
  • Foreign
  • Metro
  • News
  • Politics
  • Religion
  • Sports
  • Trending
  • Uncategorized
Lasgidi 90.1 FM Logo - Your #1 Owambe Station"
Download Our App"
Download Our App"
We are Lasgidi 90.1FM. We are an entertainment phenomenon, a station the upwardly mobile fun people of Lagos can really call their own.
Lasgidi 90.1 FM - Your #1 Owambe Station. © 2023
A SiteOrigin Theme

WATCH & LISTEN LIVE


x