Skip to content
LASGIDI LOGO
  • Home
  • Shows
  • OAPs
  • News
  • Events
  • About Us
  • Contact Us
  • Advertise With Us
  • Menu

November 2024

Soldiers Don Arrest 12 Kidnappers for Takum LGA, Taraba State

Posted on November 13, 2024November 13, 2024

Nigerian Army soldiers don arrest twelve suspected kidnappers for Takum Local Government Area inside Taraba State.   Reports wey dey ground na say, soldiers dem catch de kidnappers after one distress call from de contry people for Chachanji village, after dem kidnap two people for November 7, 2024.   De […]

Continue reading→

FG Target $5b Trade Agreement with Saudi-Arabia, as Crown Prince Dey Praise President Tinubu Economic Policies

Posted on November 13, 2024November 13, 2024

Di Federal Government tok sey di ruler of di Kingdom of Saudi Arabia dey praise President BOLA AHMED TINUBU for him economic reform policies.   Dis na part of wetin come out of Oga President TINUBU visit to Saudi Arabia for di joint Arab-Islamic Summit wey focus for di crisis […]

Continue reading→

Taraba Governor Don Approve N70,000 Minimum Wage for Workers

Posted on November 13, 2024November 13, 2024

De Governor of Taraba State, AGBU KEFAS don approve de payment of new minimum wage of seventy thousand naira for civil servants dem for de state.   Governor AGBU KEFAS tok say workers for Taraba State Civil Service go start to dey enjoy di new minimum wage from de payment […]

Continue reading→

AFCON 2025 Qualifiers Fixtures: Super Eagles Go Tackle Benin, Rwanda

Posted on November 12, 2024November 12, 2024

Football actions have been lined up across the African continent from tomorrow, November 13, to Tuesday, November 19, in the qualifying rounds of the 2025 Africa Cup of Nations.   In one of the games, the Super Eagles of Nigeria will file out against Benin Republic in Group D on […]

Continue reading→

Ondo Election: OBASANJO Visit Governor Aiyedatiwa to Show Support

Posted on November 12, 2024November 12, 2024

As di people of Ondo State dey prepare for their governorship election on Saturday, former President OLUSEGUN OBASANJO don pray for Governor LUCKY AIYEDATIWA to succeed for di election.   Reports tok say OLUSEGUN OBASANJO carry wake visit go Government House for Akure to show him support and encouragement for […]

Continue reading→

Archbishop of Canterbury Don Resign Due to Pressure from 2013 Abuse Scandal

Posted on November 12, 2024November 12, 2024

JUSTIN WELBY don resign as Archbishop of Canterbury for England due to pressure from abuse scandal wey happen from 2013.   JUSTIN WELBY tok for inside press release say him resign with di permission of His Majesty King CHARLES of England.   He come tok day di Makin Review report […]

Continue reading→

Court Don Jail 35 Internet Fraudsters for Abakaliki, Ebonoyi State for 8 Months

Posted on November 12, 2024November 12, 2024

Di Federal High Court sitting in Awka, Anambra State, find thirty-six people guilty for internet fraud, come sentence them to eight months for prison for each one of them.   Justice EVELYN ANYADIKE give di judgments after di Economic and Financial Crimes Commission drag di thirty-six people come him court. […]

Continue reading→

Senator Oshiomhole Pikin Don Grab First Appointment for Edo State as Commissioner for Health

Posted on November 12, 2024November 12, 2024

Former governor of Edo State, Senator ADAMS OSHIOMHOLE, don become one of di first persons to benefit from di new government under Governor MONDAY OKPEBHOLO. This na because Governor OKPEBHOLO don appoint Senator OSHIOMHOLE him son, Doctor CYRIL ADAMS OSHIOMHOLE as di new Commissioner for Health in Edo State. Governor […]

Continue reading→

President Tinubu Don Enter Saudi Arabia for Joint Arab-Islamic Summit on Middle East Crisis

Posted on November 11, 2024November 11, 2024

President BOLA AHMED TINUBU don travel go Saudi Arabia for di Joint Arab-Islamic Summit, wey begin this Monday, November 11, 2024.   President TINUBU enter di capital, Riyadh on Sunday, and di Deputy Governor of Riyadh, Prince MOHAMMED BIN ABDULRAHMAN BIN ABDULAZIZ, bin dey for ground to welcome am. Presidential […]

Continue reading→

Ondo Election: IGP Say No Work for Amotekun for Election Day

Posted on November 11, 2024November 11, 2024

Di Inspector General of Police, KAYODE EGBETOKUN, don order di Western Nigeria Security Network – Operation Amotekun – make dem comot hand for di governorship election for Ondo State on Saturday, November 16, 2024. Di Force Public Relations Officer, OLUMUYIWA ADEJOBI, na him confirm di IGP order, just as him […]

Continue reading→

Post navigation

« Previous 1 2 3 4 5 Next »

Recent Posts

  • Eid el-Kabir: Police Don Deploy Tactical Team, Begin Patrol Everywhere for Lagos
  • Lagos Govment Go Start To Fine People ₦250,000, Even Send Dem Go Jail If Dem Break Environmental Law From July 1
  • Peter Okoye Don Vex for Him Brothers Because of Royalty Wahala
  • Pastor Bakare Visit Tinubu After E Say Him No Go Call Am ‘My President’
  • Court Don Summon Akpabio, Nwaebonyi Over Human Rights Violation Against Natasha

Recent Comments

No comments to show.

Archives

  • June 2025
  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • October 2023
  • September 2023

Categories

  • Business
  • Crimes
  • Entertainment
  • Foreign
  • Metro
  • News
  • Politics
  • Religion
  • Sports
  • Trending
  • Uncategorized
Lasgidi 90.1 FM Logo - Your #1 Owambe Station"
Download Our App"
Download Our App"
We are Lasgidi 90.1FM. We are an entertainment phenomenon, a station the upwardly mobile fun people of Lagos can really call their own.
Lasgidi 90.1 FM - Your #1 Owambe Station. © 2023
A SiteOrigin Theme

WATCH & LISTEN LIVE


x