NDLEA Don Burst Cross-Border Drugs Trafficking Gang, Arrest 6 Nigerian and Cameroonian Suspect

Di Nigerian National Drug Law Enforcement Agency, NDLEA, don arrest six suspects for drug trafficking gangs after dem operatives raid two major cross-border gangs wey dey operate between Nigeria and Cameroon.   NDLEA tok-tok person, FEMI BABAFEMI, say di drug kingpins wey dey detention them from Adamawa, Anambra, Lagos state, […]

Continue reading

EDO Court Jail 7 Yahoo-Yahoo Fraudsters

Di Edo State High Court for Benin City don jail seven internet fraudsters after di Economic and Financial Crimes Commission finish their trial.   Di convicts na JOHNSON MATTHEW EBOSA, MARVELOUS OSAYENMA, IMONIWE JOSHUA, MICHAEL AGBOWEMEH SAN, ALVIN NOSAKHARE OSARENI, PROCOIUS IMONIWE and MIKE AJUFO.   Justice A.N ERHABOR find […]

Continue reading