The Ekiti State Govor, Biodun Oyebanji, don appoint Justice Lekan Ogunmoye as acting Chief Judge of di state as e tek follow di death of di former Chief Judge Oyewole Adeyeye wey die on Monday for sixty-three. Di Special Adviser to di Governor on Media, Olayinka Oyebode announce am […]
Continue readingNovember 2024
President Tinubu Order Release of Pikins Wey Dey Face Trial Over “EndBadGovernance” Protest
Presido Bola Tinubu don order for di release of all di di children wey dem arrest during di nationwide ‘EndBadGovernance’ protests for August dis year. Dis na after Justice Obiora Egwuatu of the Federal High Court for Abuja grant di children wey dem arrest for Kaduna, Abuja, Gombe, Jos, […]
Continue readingPresident Tinubu Don Swear in 7 New Ministers
Oga Presido Bola Tinubu don swear in 7 of him new ministers wey dem screen and confirm for Senate last week. Di new ministers na Nentawe Yilwatda, wey be di new Minister of Humanitarian Affairs and Poverty Reduction; Muhammadu Dingyadi wey be di new Minister of Labour and Employment. […]
Continue readingAmerican Music Icon Quincy Jones don die for Age of 91
Di world of entertainment don dey mourn unto di death of popular American Music Icon Quincy Jones, wey die for di age of ninety-one. Local US media dey report sey na Arnold Robinson wey be Quincy Jones tok-tok person na him confirm the death of di music bigman for […]
Continue readingPolice Don Arrest 17 Nigerians, 113 Oyibo Cybercrime Gang Members for Abuja
Operatives of di Nigeria Police Force don burst a gang of cybercriminals, and dem arrest 130 wey dem allege se involve for hacking and threat to national security. Force Public Relations Officer, Olumuyiwa Adejobi tok for statement se di suspects reach 17 Nigerians and 113 foreigners. Adejobi tok […]
Continue readingIGP Egbetokun Don Join Other Police Chiefs for 97th Interpol General Assembly for UK
Di Inspector General of Police, Kayode Egbetokun don travel go United Kingdom where em go join other police chiefs from around di world for di 97 general assembly of di International Police Organisation-Interpol. Heads of police agencies and police chiefs from di 196 Interpol member countries dey attend di […]
Continue readingNBS Dey Report Over N40b Increase of Road Taxes for 2023
Di National Bureau of Statistics tok se road taxes says road taxes paid by Nigerians in 2023 increased by over forty-point-one-four billion naira. The NBS said the figure represents about sixty-three percent increase in road taxes paid to state government compared to the previous year of 2022, which stood […]
Continue reading30 Suspects Dey Face NDLEA Investigation for N4.4b Cocaine Inside Ethiopian Airline Plane
Di National Drug Law Enforcement Agency tok say him operatives don find cocaine of over four-point-four billion naira inside Ethiopian Airlines plane. NDLEA tok-tok person, FEMI BABAFEMI, tok for inside press release say them hide di hard drugs inside toilet of the plane, wey be say enter di Murtala […]
Continue readingOndo PDP Dey Demand Replacement of REC Toyin Babalola Before Nov 16 Governorship Election
Di People’s Democratic Party, PDP, for Ondo State still dey demand for the replacement of di Resident Electoral Commissioner wey be Toyin Babalola. Tok-tok person for di PDP Governorship compaign wey be AYO FADAKA tok say REC BABALOLA don live for ONDO state for long time and him don […]
Continue reading