Sanwo-Olu Don Sign Budget Estimate Of 3.366 Trillion.

Sanwo-Olu Don Sign Budget Estimate Of 3.366 Trillion.

Governor BABAJIDE SANWO-OLU don sign budget estimate of ₦3.366 trillion for 2025 into law. Di governor approve di budget estimate today for Lagos House, inside Alausa, Ikeja. According to wetin di governor bin tok, di budget wey dem call ‘Budget of Sustainability,’ go focus on infrastructure, economic diversification, and other […]

Continue reading
Wildfire Don Attack US.

Wildfire Don Attack US.

For inside US, at least six wildfires don burn for Los Angeles and di neighboring Ventura county. Dem tok say di latest fire, wey dem call Sunset Fire, start for Hollywood Hills, and e don cause mandatory evacuation, including areas wey get celebrity homes. Report tok say Five people don […]

Continue reading
Gunmen Don Kidnap 2 Catholic Nuns for Anambra.

Gunmen Don Kidnap 2 Catholic Nuns for Anambra.

Gunmen don kidnap two Catholic nuns for Ufuma road inside Orumba North Local Government Area for Anambra state. According to one statement from Sisters of di Immaculate Heart of Mary, some  gunmen kidnap VINCENTIA NWANKWO and GRACE OKOLI  as dem dey return from their vocational association meeting for Ogboji community […]

Continue reading

PDP Don Condemn Tinubu Message Of Hope To Nigerians.

De Peoples Democratic Party (PDP) don tok say President BOLA TINUBU New Year message no show any hope for Nigerians. De PDP spokesperson DEBO OLOGUNAGBA, tok for one statement say de President New Year speech na  “self-satisfying”. De statement talk say de speech show say de TINUBU administration no connect […]

Continue reading