Nigeria Inflation Don Drop To 23.18% From 24.48%

Nigeria Inflation Don Drop To 23.18% From 24.48%

Nigeria headline inflation rate don drop go 23.18% from di 24.48% wey dem record for January 2025. Na di Nigeria Bureau of Statistics (NBS) reveal dis one for dia February 2025 Consumer Price Index (CPI) report wey dem release on Monday. According to NBS, di headline inflation rate reduce by […]

Continue reading
Wike Cancel 4,794 Land Papers for Abuja

Wike Cancel 4,794 Land Papers for Abuja

Minister of Federal Capital Territory (FCT), Nyesom Wike, don cancel land papers of 4,794 people for ten districts inside Abuja sake of say dem never pay ground rent for more than ten years. Senior Special Assistant to di FCT Minister on Public Communications and Social Media, Lere Olayinka, yarn dis […]

Continue reading
Lagos PDP blast Jandor as e return go APC

Lagos PDP blast Jandor as e return go APC

Di Lagos State chapter of di People’s Democratic Party (PDP) don blast Dr Abdul-Azeez Adediran, wey people sabi as Jandor, after e return go di ruling All Progressives Congress (APC). Adediran, wey be PDP governorship candidate for Lagos during di 2023 general elections, announce say e don go back to […]

Continue reading