The Supreme Court don cancel di judgements wey Court of Appeal and Federal High Court give, wey sack Senator Samuel Anyanwu as PDP National Secretary. A five-man panel for di apex court rule say di matter of who be PDP National Secretary na internal party issue, and e no be […]
Continue readingMarch 2025
I Don Promise Woman House Before Make She Give Me Sex – Orezi
Nigerian singer, Orezi, don confess say e promise one babe house before, but e no fulfil am. E talk dis one for recent interview with Echo Room, as e react to di Lamborghini wahala between Grammy winner Burna Boy and socialite Sophia Egbueje. Orezi say e no see anything wrong […]
Continue readingFG Don Pardon 4,000 Prisoners, Save N1bn For Feeding – Minister
Minister of Interior, Dr. Olubunmi Tunji-Ojo, talk on Thursday say Federal Government don free over 4,000 inmates from correctional centres to reduce congestion, and e help save N1bn for feeding. E talk dis one for the 5th Ministerial Press Briefing wey happen for Abuja. According to am, dem check well […]
Continue readingPassengers don stranded as container wey fall block road for Lagos-Ibadan expressway
Passengers wey dey comot for Lagos, Nigeria economic headquarters, don stranded on Thursday afternoon as two container fall block the busy Lagos-Ibadan Expressway. The first accident happen around 10:50 am for the popular Kara Bridge, while the second one shelle for 2 pm on top Long Bridge, both for Lagos-Ibadan […]
Continue readingSenate don approve State of Emergency for Rivers State.
Senate don approve President Bola Tinubu request to put emergency rule for Rivers State. Senate President, Godswill Akpabio, read di president letter for plenary on Thursday before lawmakers enter closed-door meeting. After di meeting, Akpabio put di matter for voice vote, and majority of di lawmakers support di request. As […]
Continue readingKonga Don Call Out Burna Boy Say E Use E Lines & Rhythm, Dey Demand Collabo
Veteran Nigerian singer, Konga, don come out drag Grammy award-winning artist, Burna Boy, say e use e lyrics and rhythm for some songs without give am credit. For video wey Konga post for e TikTok page, e talk say Burna Boy mention e name for Sungba Remix with Asake and […]
Continue readingPortable don bow to pressure, apologize to Saheed Osupa for calling am ‘big for nothing’
Portable don come out apologize to Fuji legend, King Saheed Osupa after e call am “big for nothing” for social media. Di wahala start when Osupa and e distribution team comot Portable song from streaming platforms like Apple Music and Spotify because dem say e use Osupa lyrics without permission. […]
Continue readingNo dey compare me with una faves just to find clout – Timini Egbuson
Timini Egbuson don warn people make dem no dey compare am with dia faves just to find clout. Di Nollywood actor talk say e don notice how promoters and fans dey always put hin name inside social media talk just to promote dia faves and clients. Egbuson yarn say e […]
Continue readingKanye West talk say Jay-Z wan kill am
Kanye West don talk say Jay-Z wan kill am after e drop some kind disturbing talk for social media about Roc Nation boss and Beyoncé pikin dem. For one post wey e put for X on Wednesday, Kanye talk say Beyoncé use IVF take born her and Jay-Z twin pikin […]
Continue readingNasarawa Amazons Coach Danjuma Happy as Dem Beat Remo Stars
Nasarawa Amazons head coach, Christopher Danjuma, don hail him team after dem knack Remo Stars for house. Di home team stop Remo Stars Ladies unbeaten run with 1-0 win for Lafia City Stadium on Wednesday. Danjuma talk say di win show say di team dey on track for di second […]
Continue reading