EFCC declare IBRAHIM MOHAMMED wanted for sake of say him thief dia motor

Economic and Financial Crimes Commission don declare one IBRAHIM MOHAMMED wanted for say him thief dia motor.

 

EFCC tok-tok person, DELE OYEWALE, write for inside statement say 26-year-old MOHAMMED na from Jada Local Government Area of Adamawa State.

 

OYEWALE no come explain de kind motor wey him allegate say MOHAMMED thief, and also no explain how him take thief, or where him thief am.

 

But the EFCC tok-tok person come dey as people wey know MOHAMMED or see to report am to any EFCC office wey dey near dem.

Posted in Metro, Trending.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *