NNPCL don tok say dem buy Dangote Refinery petrol for N898.78k

Nigerian National Petroleum Company Limited tok se dem go sell petrol wey dem buy from di Dangote Refinery for N950 per litre for filling stations in Lagos.

 

Na di Chief Corporate Communications Officer Olufemi Sonaye naim release di informat for statement on top Estimated Pump Prices of PMS from Dangote Refinery.

 

Di NNPCL’s September 2024 Pricing puts di cost of petrol from Dangote Refinery for N898.78.

 

NNPCL com add NMDPRA fee, plus Inspection fee, Distribution cost, and profit margin of N26.48 wey com make am reach N950 per litre.

 

OLUFEMI SONEYE tok dem determine di price in line with di provisions of the Petroleum Industry Act, as di two parties directly negotiate am without government involvement.

Posted in Business, Metro, Trending.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *