Skip to content
LASGIDI LOGO
  • Home
  • Shows
  • OAPs
  • News
  • Events
  • About Us
  • Contact Us
  • Advertise With Us
  • Menu
Make Una Shine Una Ear
Make Una Shine Una Ear
previous arrowprevious arrow
next arrownext arrow
Shadow

Trending

Motor Fall From Otedola Bridge, Driver Don Rescue

Motor Fall From Otedola Bridge, Driver Don Rescue

April 7, 2025 April 7, 2025

One private motor fall from Otedola...Continue reading→

Youths No Gree Police Warning, Dem Still Go Do Protest For Lagos, Abuja, Rivers And Other Places

Youths No Gree Police Warning, Dem Still Go Do Protest For Lagos, Abuja, Rivers And Other Places

April 7, 2025 April 7, 2025

Young people wey gather under the...Continue reading→

Bobrisky Don Reportedly Lose $990 For Love Scam, Him Dey Warn People Make Dem Shine Eye

Bobrisky Don Reportedly Lose $990 For Love Scam, Him Dey Warn People Make Dem Shine Eye

April 7, 2025 April 7, 2025

Popular crossdresser and socialite, Okuneye Idris...Continue reading→

BRT Bus Catch Fire For Lagos

BRT Bus Catch Fire For Lagos

April 5, 2025 April 5, 2025

One BRT bus don catch fire...Continue reading→

Comedian Ushbebe Don Talk Say 2Baba Need Our Collective Prayers

Comedian Ushbebe Don Talk Say 2Baba Need Our Collective Prayers

April 5, 2025 April 5, 2025

Comedian Justice Nuagbe wey people sabi...Continue reading→

Court Don Stop Pro-Wike Rally for Bayelsa

Court Don Stop Pro-Wike Rally for Bayelsa

April 4, 2025 April 4, 2025

Bayelsa State High Court wey dey...Continue reading→

Pagination

← 1 … 27 28 29 30 31 … 91 →

Politics

Ribadu Talk Say Federal Government Go Stand Gidigba With Benue as Killings Dey Increase

Ribadu Talk Say Federal Government Go Stand Gidigba With Benue as Killings Dey Increase

April 23, 2025 April 23, 2025 Politics, Trending

Di National Security Adviser (NSA), Nuhu...Continue reading→

Self-Defence Fit Cause Wahala — Jigawa Governor Reply Danjuma

Self-Defence Fit Cause Wahala — Jigawa Governor Reply Danjuma

April 22, 2025 April 22, 2025 News, Politics, Trending

As insecurity dey rise for some...Continue reading→

Alleged Defamation: Bello Don Write Petition To IGP, Dey Ask Make Dem Arrest Natasha

Alleged Defamation: Bello Don Write Petition To IGP, Dey Ask Make Dem Arrest Natasha

April 17, 2025 April 17, 2025 News, Politics, Trending

Former Kogi State Governor, Yahaya Bello,...Continue reading→

Court Don Cancel Obasa Sack, Say E No Follow Law

Court Don Cancel Obasa Sack, Say E No Follow Law

April 16, 2025 April 16, 2025 Politics, Trending

Justice Yetunde Pinheiro of the Lagos...Continue reading→

I Get The Capacity To Be Nigeria President — Seyi Makinde

I Get The Capacity To Be Nigeria President — Seyi Makinde

April 16, 2025 April 16, 2025 Politics, Trending

Governor Seyi Makinde of Oyo State...Continue reading→

Peter Obi Visit Plateau Attack Victims, Dash Dem ₦7.5 Million

Peter Obi Visit Plateau Attack Victims, Dash Dem ₦7.5 Million

April 14, 2025 April 14, 2025 Politics, Trending

Peter Obi, former Labour Party presidential...Continue reading→

Pagination

← 1 2 3 4 5 6 … 23 →

Sports

Salah Don Sign New Contract With Liverpool, E Go Still Dey With Dem

Salah Don Sign New Contract With Liverpool, E Go Still Dey With Dem

April 11, 2025 April 11, 2025 Sports, Trending

Liverpool forward, Mohamed Salah, don sign...Continue reading→

Onana Na ‘One Of Di Worst Goalkeepers Wey Don Play For Man United’ – Matic Tok

Onana Na ‘One Of Di Worst Goalkeepers Wey Don Play For Man United’ – Matic Tok

April 10, 2025 April 10, 2025 Sports, Trending

Former Manchester United midfielder Nemanja Matic...Continue reading→

Champions League: Dem Give Real Madrid Only 4% Chance to Enter Semi-Final After Arsenal Beat Dem

Champions League: Dem Give Real Madrid Only 4% Chance to Enter Semi-Final After Arsenal Beat Dem

April 9, 2025 April 9, 2025 Sports, Trending

Real Madrid get only 4% chance...Continue reading→

Cristiano Ronaldo Don Hire New Security Team After Im Family Receive Threats

Cristiano Ronaldo Don Hire New Security Team After Im Family Receive Threats

April 8, 2025 April 8, 2025 Sports, Trending

Al Nassr forward, Cristiano Ronaldo, don...Continue reading→

La Liga Don Appeal Decision Wey Allow Barcelona Player Olmo To Play Again

La Liga Don Appeal Decision Wey Allow Barcelona Player Olmo To Play Again

April 8, 2025 April 8, 2025 Sports, Uncategorized

Spain La Liga on Monday appeal...Continue reading→

He Go Break Drogba Record – Na Why Mikel Talk Say Chelsea Suppose Sign Osimhen

He Go Break Drogba Record – Na Why Mikel Talk Say Chelsea Suppose Sign Osimhen

April 8, 2025 April 8, 2025 Sports, Trending

Former Chelsea midfielder John Mikel Obi...Continue reading→

Pagination

← 1 2 3 4 5 6 … 14 →

Entertainment

EFCC Don Arrest Socialite E-Money Sake Of Say Dem Talk Say E Misuse Naira

EFCC Don Arrest Socialite E-Money Sake Of Say Dem Talk Say E Misuse Naira

April 30, 2025 April 30, 2025 Entertainment, Trending

Di Economic and Financial Crimes Commission...Continue reading→

I Lose My Eye Small After I Smoke With Snoop Dogg – Ed Sheeran

I Lose My Eye Small After I Smoke With Snoop Dogg – Ed Sheeran

April 25, 2025 April 25, 2025 Entertainment, Trending

British singer, Ed Sheeran don talk...Continue reading→

Nigerian Women Dey Date to Survive, No Be for Love – Erigga

Nigerian Women Dey Date to Survive, No Be for Love – Erigga

April 24, 2025 April 24, 2025 Entertainment, Trending

Popular rapper, Erigga, don cause gbege...Continue reading→

Benue Govment Don Make 2baba Entertainment Adviser

Benue Govment Don Make 2baba Entertainment Adviser

April 24, 2025 April 24, 2025 Entertainment, Trending

Legendary Nigerian musician, Innocent Idibia, wey...Continue reading→

Na When I Jam Chris Brown, My Life Take Turn – Davido Yarn

Na When I Jam Chris Brown, My Life Take Turn – Davido Yarn

April 23, 2025 April 23, 2025 Entertainment, Trending

Grammy-nominated Nigerian singer, Davido, don talk...Continue reading→

Seyi Law Blast P-Square Say Dem Be Hypocrite, No Support Tinubu

Seyi Law Blast P-Square Say Dem Be Hypocrite, No Support Tinubu

April 23, 2025 April 23, 2025 Entertainment, Trending

Popular comedian Seyi Law don drag...Continue reading→

Pagination

← 1 2 3 4 5 6 … 16 →
Lasgidi 90.1 FM Logo - Your #1 Owambe Station"
Download Our App"
Download Our App"
We are Lasgidi 90.1FM. We are an entertainment phenomenon, a station the upwardly mobile fun people of Lagos can really call their own.
Lasgidi 90.1 FM - Your #1 Owambe Station. © 2023
A SiteOrigin Theme

WATCH & LISTEN LIVE


x