De Warri Refinery Don Open Again.

De President  of Nigeria Bola Tinubu,  tok say e happy say de  year go end well, as de Warri Refinery don re-open.

De Nigerian National Petroleum Company (NNPC) don  confirm say dem don start to run de refinery wey fit process 125,000 barrels of oil per day, but e dey run at 60 percent capacity for now.

This one happen just a month after de Port Harcourt Refinery, wey fit process 60,000 barrels per day, sef  start work again.

President Tinubu talk say this development go make Nigerians believe more for wetin him government dey do to fix the oil and gas sector.

Posted in Business, News, Trending.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *