Court of Appeal wey dey Abuja don confirm say Monday Okpebholo na di correct governor of Edo State, as dem don throway di case wey PDP candidate, Asue Ighodalo, carry go.
PDP come talk sharp sharp say dem no gree with di judgment and dem go carry di matter go Supreme Court.