Minister for Foreign Affairs, YUSUF TUGGAR tok say Nigeria don start to put into action di memoranda of understanding (MoUs) wey Nigeria and China bin sign. De Report tok say dem sign some memoranda when President BOLA TINUBU bin visit china to meet with di Chinese President XI JINPING for […]
Continue readingBusiness
De Federal Government Don Confirm To Increase Telecoms Tarrifs.
De federal government don confirm say telecoms tariffs go rise, but e no go rise by 100% as de operators dem don request. De Minister for Communications, Innovation, and Digital Economy, Bosun Tijan, na e tok this one, for one stakeholders meeting for inside Abuja. Report tok say de telecoms […]
Continue readingDe Warri Refinery Don Open Again.
De President of Nigeria Bola Tinubu, tok say e happy say de year go end well, as de Warri Refinery don re-open. De Nigerian National Petroleum Company (NNPC) don confirm say dem don start to run de refinery wey fit process 125,000 barrels of oil per day, but e dey […]
Continue readingLagos State Hail Supreme Court Judgement Wey Recognise Power to States Regulate Lottery
De Lagos State Government don welcome de Supreme Court judgment, nullifying de National Lottery Act. De Supreme Court also affirm de authority of state governments to regulate lotteries and gaming activities for their jurisdictions. De judgment dey based on one case filed by de Lagos State Attorney-General and […]
Continue readingNigeria and Brazil Don Sign MOU to Boost Agribusiness for 774 LGAs
De Federal Government don sign one agreement with Brazil to boost agricultural business inside de seven hundred and seventy-four local government areas across Nigeria. De Federal Ministry of Agriculture and Food Security bin sign de Memorandum of Understanding with de FGV of Brazil on de sideline of de just […]
Continue readingSupreme Court Don Cancel National Lottery Act 2005 in Favour of Lagos and Ekiti States
De Supreme Court don cancel de National Lottery Act 2005 for judgment ontop case wey de Attorney General of Lagos State carry go de court. Seven-man panel of justices of de Supreme Court rule say de National Assembly no get power to make laws for matter wey concern lottery […]
Continue readingTINUBU Ask National Assembly For More Foreign Loan of N1,767t
President BOLA AHMED TINUBU don request to borrow additional one trillion, seven hundred and sixty-seven billion naira from de abroad. President TINUBU make de request to National Assembly under de external borrowing plan of de 2024 Appropriation Act. President TINUBU say him want to use de borrow money […]
Continue readingPresident TINUBU Land for Brazil for G-20 Summit
President BOLA AHMED TINUBU don travel go Brazil for de 19th Summit of G-Twenty Leaders, wey dey happen inside de city of Rio de Janeiro. De President of Brazil, LUIZ INÁCIO LULA DA SILVA, na him dey host leaders of de world’s largest economies to discuss critical global issues. Focus […]
Continue readingFG Target $5b Trade Agreement with Saudi-Arabia, as Crown Prince Dey Praise President Tinubu Economic Policies
Di Federal Government tok sey di ruler of di Kingdom of Saudi Arabia dey praise President BOLA AHMED TINUBU for him economic reform policies. Dis na part of wetin come out of Oga President TINUBU visit to Saudi Arabia for di joint Arab-Islamic Summit wey focus for di crisis […]
Continue readingTCN Tok Say Increase of Frequency Na Him Cause Thursday Collapse of National Grid
Di Transmission Company of Nigeria talk say their engineers dem dey on top the matter to revive the national grid after the last time wey e collapse on Thursday, come put Naija people inside national darkness. Di TCN yarn say na the sudden rise for frequency wey bin go […]
Continue reading