Oyo State Government don charge ex-queen of Ooni of Ife, Naomi Silekunola,and di owner of Ibadan-based radio station, Oriyomi Hamzat, Principal of Islamic High School, Bashorun, Ibadan, Abdulahi Fasasi, for manslaughter and murder for di funfair rush rush wey kill 35 children for inside ibadan on di 18th of December. […]
Continue readingCrimes
Gunmen Try To Attack Presidential Complex For Chad.
Some gunmen don try to attack di presidential complex for Chad capital, N’Djamena, on Wednesday, wey bin lead to one big fight wey kill 18 of di attackers and one security person. Di French News Agency, AGENCE FRANCE PRESSE reporters, tok say dem hear gunshot for di area and dem […]
Continue readingFederal High Court Inside Abuja, Don Remand Four Terrorist.
One federal high court for inside Abuja don order de detention of four suspected terrorists wey dey connected to one notorious bandit kingpin, BELLO TURJI. De suspects dem na MUSA KAMARAWA, ABUBAKAR HASHIMU and SAMUEL CHINEDU. De suspects bin face court charges, before de presiding judge, EMEKA NWITE, on eleven-count […]
Continue readingDon Arrest 10 Suspected Internet Fraudsters for Badore, Lagos
Operatives of de Economic and Financial Crimes Commission don raid hideouts of internet fraudsters for Badore axis area inside Lagos State, and dem arrest ten suspects. EFCC tok-tok person, DELE OYEWALE, say na operatives of de Lagos Zonal Directorate carry out de raids inside Adewale Estate and Sea Side […]
Continue readingSupreme Court Don Cancel National Lottery Act 2005 in Favour of Lagos and Ekiti States
De Supreme Court don cancel de National Lottery Act 2005 for judgment ontop case wey de Attorney General of Lagos State carry go de court. Seven-man panel of justices of de Supreme Court rule say de National Assembly no get power to make laws for matter wey concern lottery […]
Continue readingEPL Clubs don approve changes on rules for commercial deals – APT transactions
English Premier League clubs don vote to approve changes for rules of commercial deals, wey dem know as Associated Party Transaction regulations. Sixteen clubs vote to support de changes, while four others, wey include Manchester City and Aston Villa, vote against am. This one na after one independent […]
Continue readingDHQ Tok Say Terrorist Kill 5 Soldiers for Attack for Gubio, Borno State
De Nigerian Defence Headquarters don confirm de killing of five soldiers for terrorist attack for Nigerian Army camp inside Kareto town, for Gubio Local Government Area of Borno State. Director of Defence Media Operations, Major-General EDWARD BUBA, tok say ten soldiers also wound and four others dey miss after […]
Continue readingSupreme Court Throwaway Case by 16 States Against FG for EFCC, ICPC, NFIU
Di Supreme Court don thruway case wey de challenge creation of Economic and Financial Crimes Commission, Independent Corrupt Practices and Commission, and the Nigerian Financial Intelligence Unit. Na Kogi State first carry de matter go Supreme Court, before fifteen others come join body against de Attorney-General of the Federation. […]
Continue readingKebbi State Govt Deny Say Bandits Dey Control Villages
De Kebbi State Government don deny de claim say bandits don take over some villages for de state. De Deputy Governor, Senator UMAR ABUBAKAR TAFIDA, tok say dis claim of bandits control of villages for de state na just ordinary imagination from online news sources. Senator TAFIDA tok […]
Continue readingSoldiers Don Arrest 12 Kidnappers for Takum LGA, Taraba State
Nigerian Army soldiers don arrest twelve suspected kidnappers for Takum Local Government Area inside Taraba State. Reports wey dey ground na say, soldiers dem catch de kidnappers after one distress call from de contry people for Chachanji village, after dem kidnap two people for November 7, 2024. De […]
Continue reading