Skip to content
LASGIDI LOGO
  • Home
  • Shows
  • OAPs
  • News
  • Events
  • About Us
  • Contact Us
  • Advertise With Us
  • Menu

Crimes

Court Don Jail 35 Internet Fraudsters for Abakaliki, Ebonoyi State for 8 Months

Posted on November 12, 2024November 12, 2024

Di Federal High Court sitting in Awka, Anambra State, find thirty-six people guilty for internet fraud, come sentence them to eight months for prison for each one of them.   Justice EVELYN ANYADIKE give di judgments after di Economic and Financial Crimes Commission drag di thirty-six people come him court. […]

Continue reading→

NDLEA Don Burst Cross-Border Drugs Trafficking Gang, Arrest 6 Nigerian and Cameroonian Suspect

Posted on November 11, 2024November 11, 2024

Di Nigerian National Drug Law Enforcement Agency, NDLEA, don arrest six suspects for drug trafficking gangs after dem operatives raid two major cross-border gangs wey dey operate between Nigeria and Cameroon.   NDLEA tok-tok person, FEMI BABAFEMI, say di drug kingpins wey dey detention them from Adamawa, Anambra, Lagos state, […]

Continue reading→

President Tinubu Order Release of Pikins Wey Dey Face Trial Over “EndBadGovernance” Protest

Posted on November 4, 2024November 4, 2024

Presido Bola Tinubu don order for di release of all di di children wey dem arrest during di nationwide ‘EndBadGovernance’ protests for August dis year.   Dis na after Justice Obiora Egwuatu of the Federal High Court for Abuja grant di children wey dem arrest for Kaduna, Abuja, Gombe, Jos, […]

Continue reading→

Police Don Arrest 17 Nigerians, 113 Oyibo Cybercrime Gang Members for Abuja

Posted on November 4, 2024November 4, 2024

Operatives of di Nigeria Police Force don burst a gang of cybercriminals, and dem arrest 130 wey dem allege se involve for hacking and threat to national security.   Force Public Relations Officer, Olumuyiwa Adejobi tok for statement se di suspects reach 17 Nigerians and 113 foreigners.   Adejobi tok […]

Continue reading→

IGP Egbetokun Don Join Other Police Chiefs for 97th Interpol General Assembly for UK

Posted on November 4, 2024November 4, 2024

Di Inspector General of Police, Kayode Egbetokun don travel go United Kingdom where em go join other police chiefs from around di world for di 97 general assembly of di International Police Organisation-Interpol.   Heads of police agencies and police chiefs from di 196 Interpol member countries dey attend di […]

Continue reading→

Post navigation

« Previous 1 2

Recent Posts

  • Eid el-Kabir: Police Don Deploy Tactical Team, Begin Patrol Everywhere for Lagos
  • Lagos Govment Go Start To Fine People ₦250,000, Even Send Dem Go Jail If Dem Break Environmental Law From July 1
  • Peter Okoye Don Vex for Him Brothers Because of Royalty Wahala
  • Pastor Bakare Visit Tinubu After E Say Him No Go Call Am ‘My President’
  • Court Don Summon Akpabio, Nwaebonyi Over Human Rights Violation Against Natasha

Recent Comments

No comments to show.

Archives

  • June 2025
  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • October 2023
  • September 2023

Categories

  • Business
  • Crimes
  • Entertainment
  • Foreign
  • Metro
  • News
  • Politics
  • Religion
  • Sports
  • Trending
  • Uncategorized
Lasgidi 90.1 FM Logo - Your #1 Owambe Station"
Download Our App"
Download Our App"
We are Lasgidi 90.1FM. We are an entertainment phenomenon, a station the upwardly mobile fun people of Lagos can really call their own.
Lasgidi 90.1 FM - Your #1 Owambe Station. © 2023
A SiteOrigin Theme

WATCH & LISTEN LIVE


x