Nigeria comedian and actor Ayo Makun, wey people sabi as AY, don talk about how EFCC invite am recently over alleged abuse of di Naira. For one post wey he share for him Instagram page on Wednesday, AY talk say na on Monday, May 5, 2025, dem invite am go […]
Continue readingEntertainment
Nasty Blaq Don Deny Say E Dey Date Davido Cousin, Nikos
Nigerian skit maker wey him name be Asibi Emmanuel Ezechukwu, wey people sabi as Nasty Blaq, don come out deny say e dey date singer Davido cousin, Adenike Adeleke, wey dem dey call Nikos Living. Di dating tori start to fly after dem spot di two of dem dey hang […]
Continue readingFunke Akindele Pay, Arrange Best Doctor for Lagos for My Wife Delivery – Kamo
Actor and skit maker Kamo State don write emotional message give him senior colleague and godmother, Funke Akindele, to thank her well-well for the solid support wey she give during him wife belle and when she born. He call her “angel wey wear human body” as he praise her selfless […]
Continue readingDonJazzy Dash Woman N6 Million As Her Account Balance Show Only N67
Social media burst with excitement on Thursday as Nigerian music stars Don Jazzy and Shallipopi surprised fans with millions of naira giveaways after playful online interactions. Don Jazzy dash one woman, Adeyemi Adejoke Abidemi, ₦6 million after she show say her account balance na just ₦67. E start when one […]
Continue readingE-Money Dey Celebrate Freedom Even As EFCC Arrest Still Dey Ground
Popular businessman E-Money don finally talk after EFCC release am from their custody. Dem bin arrest am on Monday night based on say he dey spray US dollars, wey no follow di Foreign Exchange Act. For one Instagram video, E-Money thank everybody wey support am. He talk say, “No tension, […]
Continue readingEFCC Don Arrest Socialite E-Money Sake Of Say Dem Talk Say E Misuse Naira
Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don arrest socialite wey dem dey call E-Money over tori say im misuse Naira. Dem talk say EFCC catch am for Omole area inside Lagos State. E-Money, wey im real name na Emeka Okonkwo, don dey EFCC custody for Abuja now. Tori still […]
Continue readingI Lose My Eye Small After I Smoke With Snoop Dogg – Ed Sheeran
British singer, Ed Sheeran don talk say one time like dat, he lose him eye small (temporary blindness) after he smoke with American rap legend, Snoop Dogg. Di ‘Shape Of You’ crooner yarn dis tori for him TikTok page recently. For di video wey he post, Snoop Dogg dey seen […]
Continue readingNigerian Women Dey Date to Survive, No Be for Love – Erigga
Popular rapper, Erigga, don cause gbege online after e talk him mind about how Nigerian women take see romance. According to am, Nigerian women no dey date because of love—na for financial benefit dem dey date. Erigga talk say for many Nigerian women, romance na when man give them money, […]
Continue readingBenue Govment Don Make 2baba Entertainment Adviser
Legendary Nigerian musician, Innocent Idibia, wey people sabi as 2Baba or 2Face Idibia, don get appointment as Technical Adviser on Entertainment and Community Outreach by di Benue State Governor, Hyacinth Alia. Dem announce di appointment during meeting between di governor and 2Baba. For di video wey show di moment, Governor […]
Continue readingNa When I Jam Chris Brown, My Life Take Turn – Davido Yarn
Grammy-nominated Nigerian singer, Davido, don talk say di moment wey e meet American R&B superstar Chris Brown for 2018 na one big turning point for him career. As e dey talk for one episode of Bagfuel Brigade podcast, Davido explain say di whole thing start when one of Chris Brown […]
Continue reading