Skip to content
LASGIDI LOGO
  • Home
  • Shows
  • OAPs
  • News
  • Events
  • About Us
  • Contact Us
  • Advertise With Us
  • Menu

Entertainment

Rihanna Partner, A$AP Rocky Escape Jail After Friend Get Shot Dead

Posted on February 19, 2025February 19, 2025

A$AP Rocky Found Not Guilty in Felony Assault Case, Rihanna Moved to Tears A$AP Rocky, wey be Rihanna partner, don escape prison as jurors for Los Angeles find am not guilty for all di charges wey e face for him felony criminal trial on Tuesday. Di 36-year-old rapper bin dey […]

Continue reading→

Mr. Macaroni Talk About Him Struggle: “I Was Tested Beyond Limits”

Posted on February 19, 2025February 19, 2025

Popular Nigerian comedian, Mr. Macaroni, don share him struggle with wetin e call “heavy burden” wey e carry for three years. Di skit maker talk say di battle start when e need make some of di hardest decisions for him life. After fighting di wahala for three years, Mr. Macaroni […]

Continue reading→

Ayra Starr Don Become di First Woman to Win Best African Act for MOBO Awards

Posted on February 19, 2025February 19, 2025

Ayra Starr Shine for 2025 MOBO Awards, Win Two Big Awards Nigerian music star, Ayra Starr, don make history as she share first place for di 2025 MOBO Awards wey happen Tuesday night for Newcastle’s Utilita Arena. Di Mavin singer win two big categories: Best International Act and Best African […]

Continue reading→
Nedu Comot from ‘The Honest Bunch Podcast’ as Controversy Plenty

Nedu Comot from ‘The Honest Bunch Podcast’ as Controversy Plenty

Posted on February 14, 2025February 14, 2025

Popular media man Chinedu Ani, wey people sabi as Nedu, don announce say e no go do The Honest Bunch Podcast again. E comot sharp-sharp after wahala burst between am and him former padi, VeryDarkMan, wey accuse am say e be “kiss and tell” person for social media. For statement […]

Continue reading→
Bollywood Actor Saif Khan Don Go Through Surgery, After Dem Stab Am For Him House.

Bollywood Actor Saif Khan Don Go Through Surgery, After Dem Stab Am For Him House.

Posted on January 16, 2025January 16, 2025

Bollywood actor, Saif Ali Khan don go through surgery, after one unknown person stab am for him house over- night but e don dey fine and well. Di attack happen early today for one good area inside Mumbai, for India, where Khan dey stay with him family. City police tok […]

Continue reading→

Oxford Dictionary Don Add Nigerian Words To Their Collection.

Posted on January 9, 2025January 9, 2025

Di Oxford English Dictionary don add 20 Nigerian words and expressions to their latest update. Di new words wey dem add include popular slangs like “japa,” “agbero,” “eba,” “419,” and “abi,” among others. Dem tok say this words, wey dey part of di everyday life of Nigerians, show say Pidgin […]

Continue reading→

CHIDIMMA ADETSHINA Don Carry 2nd for Miss Universe Competition

Posted on November 18, 2024November 18, 2024

Miss CHIDIMMA ADETSHINA, wey represent Naija for de Miss Universe competition, don carry second for de event wey happen for Mexico. Dem come also name am Miss Africa and Miss Oceania. CHIDIMMA ADETCHINA enter de competition with de crown of Miss Nigeria crown, and she finish behind Miss Denmark, VICTORIA […]

Continue reading→

Miss South Africa Withdraw From Miss Universe Competition

Posted on November 15, 2024November 15, 2024

South African beauty queen, MIA LE ROUX, don withdraw from di Miss Universe beauty contest wey dey hold for Mexico this weekend.   People wey dey organisers of de pageant announce say twenty-eight-year-old Miss South Africa withdrew from di competition because of sickness.   De Miss South Africa organisation also […]

Continue reading→

American Music Icon Quincy Jones don die for Age of 91

Posted on November 4, 2024November 6, 2024

Di world of entertainment don dey mourn unto di death of popular American Music Icon Quincy Jones, wey die for di age of ninety-one.   Local US media dey report sey na Arnold Robinson wey be Quincy Jones tok-tok person na him confirm the death of di music bigman for […]

Continue reading→

US Hip-Hop Bigboy, Sean ‘Diddy’ Combs Appear for Court for Sexual Offences

Posted on September 18, 2024September 18, 2024

American hip hop music mogul Sean Diddy Combs don dey face charges of racketeering, by force sex trafficking, fraud and transportation to go do prostitution. US federal Prosecutors drag Diddy go before one court for New York ontop allegations say him use him business empire to dey threaten, violently assault and […]

Continue reading→

Post navigation

« Previous 1 … 4 5 6 7 8 9 10 Next »

Recent Posts

  • Eid el-Kabir: Police Don Deploy Tactical Team, Begin Patrol Everywhere for Lagos
  • Lagos Govment Go Start To Fine People ₦250,000, Even Send Dem Go Jail If Dem Break Environmental Law From July 1
  • Peter Okoye Don Vex for Him Brothers Because of Royalty Wahala
  • Pastor Bakare Visit Tinubu After E Say Him No Go Call Am ‘My President’
  • Court Don Summon Akpabio, Nwaebonyi Over Human Rights Violation Against Natasha

Recent Comments

No comments to show.

Archives

  • June 2025
  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • October 2023
  • September 2023

Categories

  • Business
  • Crimes
  • Entertainment
  • Foreign
  • Metro
  • News
  • Politics
  • Religion
  • Sports
  • Trending
  • Uncategorized
Lasgidi 90.1 FM Logo - Your #1 Owambe Station"
Download Our App"
Download Our App"
We are Lasgidi 90.1FM. We are an entertainment phenomenon, a station the upwardly mobile fun people of Lagos can really call their own.
Lasgidi 90.1 FM - Your #1 Owambe Station. © 2023
A SiteOrigin Theme

WATCH & LISTEN LIVE


x