Niger Delta Congress (NDC) don announce say dem go do peaceful protest on Monday, April 7, 2025, sake of di suspension of Rivers State Governor, Siminalayi Fubara, and di State House of Assembly. Di protest go happen for Isaac Boro Park from 7:00 AM, and di aim na to demand […]
Continue readingMetro
President Tinubu Don Order Make Dem Hunt People Wey Kill Edo Alleged Kidnappers
President Tinubu Don Order Make Dem Hunt People Wey Kill Travellers Wey Vigilante Mistake For Kidnappers President Bola Tinubu don vex say some travelling hunters wey people mistake for kidnappers don die for Uromi community inside Esan North Local Government Area for Edo State. For statement wey Special Adviser to […]
Continue readingFire don burn Onitsha Main Market
Fire don burn some parts of Onitsha Main Market for Anambra State, Nigeria. Di fire start for one building around 6:20am and e don spread enter another building. For now, di cause of di fire never clear. People wey dey around, including residents, passersby, and fire service officials, don dey […]
Continue readingFire Burn Commercial Two-Storey Building For Anambra
One commercial two-storey building for Iweka Road, near Ochanja Main Market inside Onitsha South Local Government Area of Anambra, catch fire on Tuesday evening. Di Fire Chief for Anambra Fire Service, Mr. Chukwudi Chiketa, confirm di incident give News Agency of Nigeria (NAN) on Wednesday. According to am, dem receive […]
Continue readingOwerri Catholic Archdiocese Don Confirm Say Dem Kidnap Reverend Father
Catholic Archdiocese of Owerri don confirm say dem kidnap one of dia priest, Reverend Father John Ubaechu, wey be parish priest for Holy Family Catholic Church inside Izombe, Oguta Local Government Area of Imo State. For one statement wey Archdiocese Secretary, Reverend Father Patrick Mbarah, sign, dem talk say dem […]
Continue readingPassengers don stranded as container wey fall block road for Lagos-Ibadan expressway
Passengers wey dey comot for Lagos, Nigeria economic headquarters, don stranded on Thursday afternoon as two container fall block the busy Lagos-Ibadan Expressway. The first accident happen around 10:50 am for the popular Kara Bridge, while the second one shelle for 2 pm on top Long Bridge, both for Lagos-Ibadan […]
Continue readingExplosion don hit di Trans-Niger pipeline for Rivers
Gbege don shele as explosion rock one section of di Trans Niger Pipeline for Bodo Community inside Gokana Local Government Area for Rivers State, adding join di wahala wey dey ground for di state. Tori wey reach us be say di explosion happen late Monday night near di Bodo-Bonny Road […]
Continue readingAbout 90 People, No Be 500, Na Im Di Oyo Market Fire Affect – Victims Yarn
Di pipo wey di fire burn for Alesinloye Market, Ibadan on Tuesday don tok say na about 90 pipo di fire affect, no be 500 like some media dey report. Dis one dey happen as Oyo State Government don tell di victims make dem work wit Oyo State Emergency Management […]
Continue readingDiphtheria: Lagos don confirm 14 cases for King’s College
Lagos State Government don confirm say 14 pikin for King’s College Annex, Victoria Island don get diphtheria, and one person don die. Commissioner for Health, Prof. Akin Abayomi, confirm di cases when e visit di school yesterday. E follow come wit di Special Adviser to di Governor on Health, Dr. […]
Continue readingProtesters Burn Benue King Palace, LG Secretariat Because Of Killings
Angry youths for Naka, Benue State, on Tuesday burn Ter Nagi palace wey be Chief Daniel Abomtse house and part of Gwer West Local Government Secretariat as dem protest the killing of three people. Wahala burst after dem talk say suspected armed herders kill three Benue Civil Protection Guards for […]
Continue reading