One commercial two-storey building for Iweka Road, near Ochanja Main Market inside Onitsha South Local Government Area of Anambra, catch fire on Tuesday evening. Di Fire Chief for Anambra Fire Service, Mr. Chukwudi Chiketa, confirm di incident give News Agency of Nigeria (NAN) on Wednesday. According to am, dem receive […]
Continue readingMetro
Owerri Catholic Archdiocese Don Confirm Say Dem Kidnap Reverend Father
Catholic Archdiocese of Owerri don confirm say dem kidnap one of dia priest, Reverend Father John Ubaechu, wey be parish priest for Holy Family Catholic Church inside Izombe, Oguta Local Government Area of Imo State. For one statement wey Archdiocese Secretary, Reverend Father Patrick Mbarah, sign, dem talk say dem […]
Continue readingPassengers don stranded as container wey fall block road for Lagos-Ibadan expressway
Passengers wey dey comot for Lagos, Nigeria economic headquarters, don stranded on Thursday afternoon as two container fall block the busy Lagos-Ibadan Expressway. The first accident happen around 10:50 am for the popular Kara Bridge, while the second one shelle for 2 pm on top Long Bridge, both for Lagos-Ibadan […]
Continue readingExplosion don hit di Trans-Niger pipeline for Rivers
Gbege don shele as explosion rock one section of di Trans Niger Pipeline for Bodo Community inside Gokana Local Government Area for Rivers State, adding join di wahala wey dey ground for di state. Tori wey reach us be say di explosion happen late Monday night near di Bodo-Bonny Road […]
Continue readingAbout 90 People, No Be 500, Na Im Di Oyo Market Fire Affect – Victims Yarn
Di pipo wey di fire burn for Alesinloye Market, Ibadan on Tuesday don tok say na about 90 pipo di fire affect, no be 500 like some media dey report. Dis one dey happen as Oyo State Government don tell di victims make dem work wit Oyo State Emergency Management […]
Continue readingDiphtheria: Lagos don confirm 14 cases for King’s College
Lagos State Government don confirm say 14 pikin for King’s College Annex, Victoria Island don get diphtheria, and one person don die. Commissioner for Health, Prof. Akin Abayomi, confirm di cases when e visit di school yesterday. E follow come wit di Special Adviser to di Governor on Health, Dr. […]
Continue readingProtesters Burn Benue King Palace, LG Secretariat Because Of Killings
Angry youths for Naka, Benue State, on Tuesday burn Ter Nagi palace wey be Chief Daniel Abomtse house and part of Gwer West Local Government Secretariat as dem protest the killing of three people. Wahala burst after dem talk say suspected armed herders kill three Benue Civil Protection Guards for […]
Continue readingKidnapping Wahala Make Akure People Dey Fear
People wey dey stay for Oba-Ile and di areas wey near Akure North Local Government Area don dey live for fear as kidnappers don dey cause wahala for di community. Last week, unknown gunmen kill one health worker, Akinola Oyabiyi, and carry im pikin go near Akure Airport for Eleyowo. […]
Continue readingDriver Survive, as 40ft Container Don Crush Car for Mile 2, Lagos
One 40-feet container don crush one Toyota Camry car for Mile Two area of Lagos, inwards Apapa. De driver of de car survive de accident with small injuries, and emergency workers give am first aid treatment, before dem carry am go hospital. Tok-tok spokesman for de Lagos State […]
Continue readingLate Lt-Gen Lagbaja Don Receive Honour for Burial with CFR Award
Di dead body of late Chief of Army Staff, Lieutenant-General TAOREED ABIODUN LAGBAJA, them don bury am for di National Cemetery for Mogadishu Cantonment, Abuja. Before di burial, President BOLA AHMED TINUBU award posthumous national honour of Commander of the Federal Republic for late Lieutenant-General LAGBAJA. For him […]
Continue reading